Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Burnaboy too good, very underrated artist!
91,912 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Na ur papa de underrated

Mugu😂

He's not underrated, he's the best 🔥

Nigerians dey underrate am😂

For the big three na Wizkid useless pass very overrated

Underrated keh??

bruh forget, nah Nigeria dem dey underrated him, people dey pack ham chop for outside ehnn... maybe nah why he even name him fan base OUTSIDER self 🥲😁

He is great singer

Keep sucking

Mumu

Who tell dis mumu say ODOGWU dey underrated u think say na Davido

underrated? you high?

Under what ?? Are you on drugs ?

Underrated una 😆 🤣 😂

Na your goatface dey underrated

Song wey like 10 people compose give am😂😂

Na you underrate am

E no dey underrated bad guyy E no just dey get enough respect Underrated Keh

👀👀

Mugu, na you underrate am abi

Who dey underated my ODG 😡

Abi over rated?

Grammy winner dey underrated ke Wetin ur osakpolo goat dey pray for wey he never see ODG no be nickname 🦍

Underrated?

ODG no be anybody mate 🙂↕️

Una go suck him preek tire for that friendship.

He is not underrated 🔥❤️

If u be commissioner I be head of state Seee linesssss 🔥🔥🔥

Honestly ..bro is good

Underrated as how

Underrated ke? he has reached the apex of his career

Listen to “Won da mo” ft Dbanj 🔥

who dey underrate am?

A swear
