Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Burti nor fit stop osano
122,586 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

@Blackmade4 @mavoswago I will soon sue you. Keep assaulting & harassing my ears.

@LouisSummer_Jr @Blackmade4 @mavoswago Nor vex 😂

@Blackmade4 @mavoswago

@LouisSummer_Jr @Famouspluto_ @Blackmade4 @mavoswago Dem manage reply u, u wan day overdo

@Famouspluto_ @Blackmade4 @mavoswago 🤦🏾♂️😂 you think I am your mate & fanatic right. “Manage reply me” That’s why Nigerian government treat people like you like sláves.

@mavoswago We went from Joeboy, fireboy, rema, buju to this

@mavoswago You nvr still Outgrown asthma?

@mavoswago The kain cl wey go dey that phone ehn

@mavoswago I fit get this phone idolo

@mavoswago Send Aza @Famouspluto_ make I change your phone for you from that iPhone 6 to something else ?

@mavoswago U dey asthmatic abi Nor be inhaler be that Abi na my eye dey pain me?

@mavoswago Omo cameroon no sharp o 😂😂😂 na d 5star hotel be this ?😂😂😂

@mavoswago Lemme get you a new phone 😏 But you go climb bed oh

@mavoswago iPhone 6s?

@mavoswago When's the release date?

@mavoswago 😭😭🔥 🔥 see gbedu

@mavoswago Anytime she pull up for me nacking nor dey stop, I too hear that one🤣🤣

@mavoswago Hope say no be you day use this thing??🙏

@mavoswago My two fave for one song? 😱🤯 Ahhhh 😩 Omo I don die 😭 Make nobody drop music again we're closed for the year 🌍 X mavoswago ❤️💯

@mavoswago Guy na to buy better jbl jam this when e go drop ?

@mavoswago Any time she pull up on me knacking no Dey stop 🔥

@mavoswago all this boys una too good 🔥

@mavoswago The amount of clients wey go de this phone. fckkkk

@mavoswago Famous as my babe no gree pick my call today base on her demand let me share my love with you happy valentine abeg do drop another banga asap

@mavoswago omo

@Adegbenro1400 @mavoswago What a banger

@mavoswago Inhaler for the Baki abi who?😂

@mavoswago HOL HQ BURTI NOR FIT STOP

@mavoswago This your iPhone 6 way you no wan change

@mavoswago Famous make we party next door🔥🔥

@mavoswago No the boy day worry

@mavoswago Tell me why I go come Dey shame for my XRuuuu 😂😂😂 when famous Pluto Dey rock 6s

@mavoswago Make two of una leave music face yahoo

@mavoswago olohun famous pluto sef no small😂🔥🔥🔥

@mavoswago Only one Ozama

@mavoswago what exactly is your aesthetic ??

@mavoswago Wetin be this rubbish again na

@mavoswago I never chop kilogram finish two of una don cook another one???
Ähnliche Videos
Sensitive content
girls de feel the burti
wale
23,782 Aufrufe • vor 2 Monaten
