Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Business is Business ooo 🤝🌚🤣

60,252 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von M.K.O ♠️
M.K.O ♠️vor 6 Tagen

Let’s party at CLUB VELVET Tonight 🥳 Ogbomosho 📍

Profilbild von Olawale
Olawalevor 6 Tagen

MKO you sef nor sharp o..You dey run HK money when u never nak 😅

Profilbild von SAM
SAMvor 6 Tagen

Yiu don fk 😂 Why you go tell her from the start Baba knack finish and do the calculation, nothing go far now.

Profilbild von WeezY (Agbafian)
WeezY (Agbafian)vor 6 Tagen

Abeg if OS wey you order reach wetin una go first talk ? I go first introduce myself

Profilbild von Storyofemmy
Storyofemmyvor 5 Tagen

E be like you be Dodoyo ooo. 1. You call OS babe and baby 2. You pay OS before knack 3. You give her phone to type aza 4. Dodoyo or not Dodoyo if OS come your house she has eat nah norms.

Profilbild von Drumkizzy(Celebrity Drummer)
Drumkizzy(Celebrity Drummer)vor 6 Tagen

This your hair is nice egbon🩷

Profilbild von TemiTek
TemiTekvor 6 Tagen

Kolor far Rara 😂😂✅

Profilbild von I_am_Bidemi
I_am_Bidemivor 6 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von ejima
ejimavor 6 Tagen

See as you be like abirun

Profilbild von Y U
Y Uvor 6 Tagen

MKO too slow. If she off pant and everywhere nah infection nkor. Why you go first run money

Profilbild von Kold
Koldvor 6 Tagen

As a guy Make os dey call you bby😹😹💔💔

Profilbild von Kold
Koldvor 6 Tagen

Why u go dey carry os No be wetin you teach us be this oo

Profilbild von sukuna_A
sukuna_Avor 6 Tagen

Dem no Dey press money first na

Profilbild von proudson
proudsonvor 5 Tagen

😂😂😂

Profilbild von KÙNLÈ 💚 ‎ٱلنَّصْر
KÙNLÈ 💚 ‎ٱلنَّصْرvor 5 Tagen

Let's go inside room go fire 🤣

Profilbild von Eye Bee 🦅
Eye Bee 🦅vor 6 Tagen

😂😂

Profilbild von Oluwa tosin
Oluwa tosinvor 6 Tagen

As I see dis kele inside your car last night for kopasteve side I begin Dey shout MKO 😂😂

Profilbild von OLA. 🦁 ♌️
OLA. 🦁 ♌️vor 6 Tagen

😂😹

Profilbild von Addvalue ♠️
Addvalue ♠️vor 6 Tagen

No time !

Profilbild von Ilesanmi oluwasegun
Ilesanmi oluwasegunvor 6 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von joel
joelvor 6 Tagen

Aunty you go pay 😂

Profilbild von Aderoju Akeem
Aderoju Akeemvor 6 Tagen

Omoh 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Big lewizz🦋
Big lewizz🦋vor 6 Tagen

You’re a bad guy 😹😹

Profilbild von Adore
Adorevor 6 Tagen

Go cook keh when u nor b girlfriend

Profilbild von Authority ♌️
Authority ♌️vor 5 Tagen

Better give her food make she no faint for room

Profilbild von A K O
A K Ovor 6 Tagen

Strictly business no cap

Profilbild von Oshoyemi Omotoyosi
Oshoyemi Omotoyosivor 6 Tagen

Bro abeg just stick to ur “Eyin Bobo” content U no sabi dis skit thing aswear 🤦‍♂️ I be ur fan but dis one no follow aje

Profilbild von Heykay
Heykayvor 6 Tagen

Ara ti kun bby

Profilbild von Aliy
Aliyvor 6 Tagen

The guy don start skit…he always sounds retarded to me….like leave girls tf alone ….stop being a pussy

Profilbild von Mufasa
Mufasavor 5 Tagen

I too like this guy jare.... Business is business bro