正在加载视频...
视频加载失败
but bro. who don hustle reach mavo?
35 条评论

jam wey i dey gatekeep fuckkk😭

E dey hit low-key

una no know prime mavo?

They think he was sleepinh all this years 😂

Mavo deserves all the fame he’s getting

The ironic part is that he has more of a Davido vibe in his music than Wiz kid😂😂

U wan compare this hustle to asake hustle?

Kilogbede 😭(the tiktok username)

Abi you no believe sey ukani go make am?

@bevshmoney Real talk I’m such a fan because I appreciate his grind

Can’t wait to Mavo my day 1s

Blaqbonez nah joke to you?….bro had to carry billboard saying he’s the biggest rapper in Africa when he sang shut up even his subsequent songs baba don hustle kpa.

Ukanigbe very independent @mavoswago

Omooo na so every artist start my bro, na the hustle be that mehn 🙏🏿

knew he was going to be up from escaladizzy.

Asake and Rema Hussle pass am

I raise you “BENIN MIGOS”😭😂 From Day 1😂😭

na hustle be this ? who wan first dey the video for him song? me ?

This one nah hustle, person Dey dance you Dey call am hustle

Many men no like me But then no fit dislike kilolo

this oga don hustle no be burti

Nigga blew and abandoned all these songs

What song

ukanigbe

I love this song Ukanigbe II is a proper jam

Guyyyy, This song is currently playing and I came across this video

ukani na writer ukani na singer ah 🙂↕️

Ukanigbe 2

Him no hustle reach my brother

hustle as how?

@bevshmoney Nobody yet

mavo na biggest fr❤️

Maddd!!!

Ukanigbe

bro has been up.
