Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
...but they were just having fun? 😂😭😭
345,008 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

This is one reason I dont even bother getting interested with girls in my church Like I'm always on steeze 24/7 and these services are like the only time I get to be free, pray out my sorrows and dance for joy.... I no get time to impress person for my father's house

If you listen to a woman describe her perfect man, Jesus would be surprised

Make I no dance for my papa huz kee?

There is no steeze in the present of God. Na mumu dey form steeze in God's present. God ask King David.

I remember the wife of King David mocking him because he decided to dance for GOD...

I be person wey dey always dey on steeze throughout the year for church but you see last Sunday and crossover night? Steps dey cryyy

The GOD wey dey this kind church dey dance zanku sef

Drop address for church, una praise definitely is>>>>

So make I no dance properly for my father's house 😒

Abeg drop address of this church ooo
