Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
But what really happened between Vdm & Davido ?
197,185 Aufrufe โข vor 11 Tagen โขvia X (Twitter)
23 Kommentare

Na who dey press money he dey worship

OBO subscription don finish and he no renew ๐

U nor fit buy food 12k but now u dey enter club spend millions, loyalty of hungry bastard

E fit be say he Dey chase clout for here selfโบ๏ธ

Werey dey reason am ? U fit dey 1 year ๐ค ๐

Davido wan whine VDM before

This life always try to avoid see finish

Person we don fra

VDM is just inheriting beef donโt mind him Same thing Zlatan did with Wizkid back in the days when he was close to Davido

The matter too deep I go explain am

The truth is David don promise am many things wen e no later fulfill. I can bet my life na wetin happen.

Lmao

I wonder what

Never trust the loyalty of a poor man, abi how dem take dey talk am ๐

E no drop 250m like burna

Na them Sabi

Me self no know o Mr egusi

Davido stop to de press money

well iโm not surprise ๐๐

Davido na mumu jor ๐๐

Food 12000 thousand keh ๐

This is what happen when u use money to buy love

@BigIfy_23 No trust the loyalty of a poor man

