ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
But where she dey see these bul1ets buy ๐๐
582,357 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

The babe na confirm clown ..her matter tire people for instagram ๐๐๐

I swear I don fyn that bullet tire ๐ญ๐

@Anene_emnanuel E no dey again

@femi2i Una dey watch dey laugh, person wey una go find hold now ๐

I remember one thing If u no get money to buy this gun or the one wey u buy spoil U go just go buy ordinary bullet con dey hit am with stone

Where them dey sell the toy gun na

This babe na clown ๐

E fit be prank sha, i no sure na real bullets

Wetin be this ๐คฃ๐

Na people wey sell the bullet for her i blame

Help me ask her lol

She shot her something?๐ญ

Check that place whre she shoot o

Isiot just full this warld nowadays ๐๐๐ kpalakpolos on fire ๐ฅ baby ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

She get her source ๐

@JustDirmax She reminds me of my childhood era ๐ญ๐ญ๐

Na, only God go deliver us from evil ๐ in this country ๐๐พ. Wetin be this again? Palapolos!!!! ๐๐๐

wetin i just watch

And dis girl na my paddy oooo lol ๐

The babe dey worry

This girl fuulish๐ญ๐ญ

Some people will just be at home doing all sorts of things. Imagine the things someone's babe is saying ๐

Howโs this funny? Abi my problem don pass me?

Sure say this girl no relate to James Brown d queen of Africow

God abeg ๐๐๐๐ญ

I am just tired. God abeg o

Weerey don upgrade to 2 guns, very soon na Ak59 we go see

People still sell?๐

My mom sells those bullets sef๐๐

@TheSilvapr Abeg Watin be pala polox ๐คฃ๐คฃ

No damage ur Toto gear box

She too funny

And na for her papa house she dey oo

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Her content thou
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
where egungun dey see all these girls with big yansh? ๐๐๐พโโ๏ธ
๐๐๐ถ๐ป๐ด๐ท๐ผ๐ป๐ฎ๐ต๐ด๐ฅฅ
57,457 ๆฌก่ง็ โข 10 ไธชๆๅ
