Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
But, why do girls do this? 🤔🤬
82,912 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
13 Yorum

Assignment not Homework4 gün önce
Na you go Dey call who no love you

ZOE4 gün önce
No filter

BigWave🏆4 gün önce
She don catch us

Agkaugustyn4 gün önce
Na rage bait😂

Miguel4 gün önce
Na that one way she say woman Dey do me as a man con Dey do. Sometimes na only my voice you go Dey hear I don’t like video call for any reason. 😁

IBN ABASS4 gün önce
Very accurate

MR PAGANI ✨️4 gün önce
Ugly girls settings

𝗜𝗯𝗿𝗼𝗵𝗶𝗺4 gün önce
Gender wey no well 😂

OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱4 gün önce
Fucking real😅😂😂

@FCB.Tenny ❤️4 gün önce
The girl no fine that is why

ASSIGNMENT🪖🌍4 gün önce
When Dey never do their heir

Zinoleesky 01 👿🇵🇹4 gün önce
Na wetin me and my babe dey fight for before she we understand each other

Fear Destroys Life 🫴🏾4 gün önce
Weyrey female gender 😂
