Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
But why will you insult someone’s mother?🤣💔
47 Yorum

That slap small seff

Abi

That’s his sister she left her sick mom to be with her boyfriend and drink

Okay

Brotherhood is proud of you bro

Very proud

wow..she insulted his mother!?

Yes

The guys wey carry am come no even support her

Na both of them for chop the Moro together

Why would she insult his mother

She no try

Swears

Double Moro sonto😂😂

Na me tell you

small beating

Na me tell you

E come Dey run

Why is she running

Respectful beating

I’m telling you

Wow lmao

🤣

Na the chase off me

🤣🤣🤣 She fast pass flash

Omo see beating lol 😆 😂 🤣

Na beta one

Wow lmao

🤣🤣

E insult e mama ona con dey beat am? This is not a normal trad of the ship why dem run this kind thing come carry am post?

Are you supporting her?

I learnt that's his younger sister

Why have you put a fake caption? So we won't feel sorry for her?

E concern you my guy

Actually no e no concern me. I know wetin you dey do. 😀

I like the beating tho guy 😭😭😭😂

Most girls dah fuckup

Wake am 😂

Asap

Double morosoto

I’m telling you

Why is there a laughing emoji in the caption? Have you all gone mad?

Ask what the girl did first

Why are you running

Ask her o🤣

@willywonka890

You think say because you be woman you fit talk anyhow .. you don forget say 50% of male here be cultist. You go just di*e throway
