Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

CA$H OUT 💸💸💸

1,007,456 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Big Six
Big Six3 дней назад

You just dey rewarm your beat 😂

Фото профиля Mo
Mo3 дней назад

"P prime oya gbemidebe,p prime oya take me go there"

Фото профиля David A. 🥷™
David A. 🥷™3 дней назад

@BlaqBonez guyyy you just dey wound me with gbedu 😭

Фото профиля LARY COSTLY
LARY COSTLY3 дней назад

Bro finally joined the Illuminati .. Tupac in 96 motion.

Фото профиля Franco Richard
Franco Richard3 дней назад

I hope say song wey be this song Dey the album? 😭😭@BlaqBonez

Фото профиля Wizzyblog 💙
Wizzyblog 💙3 дней назад

Blaqbones 2026 dey make me remember Blaqbones 2022 Motion, crazy year Emeka your Motion na fire this year 🔥🔥🔥

Фото профиля TAZ
TAZ3 дней назад

Sounding like Big Performer 🔥

Фото профиля Somorika2dworld🇳🇬🌍
Somorika2dworld🇳🇬🌍3 дней назад

Omor blaq hope no be only this kind sound we wan hear throughout this album??? Abeg ooo no fall my hand

Фото профиля 49
493 дней назад

Blaq all these ones no concern me make rap sha Dey inside

Фото профиля Ola (SWAGUU)
Ola (SWAGUU)3 дней назад

At this point you really need to quit music bruh what is this ?😭😭

Фото профиля Sparkooo🦅🦀
Sparkooo🦅🦀3 дней назад

Beats lol, you sabi k!ll ham🔥🔥

Фото профиля M.i.C 🦁
M.i.C 🦁3 дней назад

As I see cash out I think say you don join punters

Фото профиля Dangbana🇬🇭🪖
Dangbana🇬🇭🪖3 дней назад

Emeka be like say this song sweet pass every song for that album abii na my ears?

Фото профиля XyNo
XyNo3 дней назад

Fwaaaakkkkkkk blaq wetin you dey think tho

Фото профиля MUBZY🪖
MUBZY🪖3 дней назад

Naaa asake write this song

Фото профиля L J4Y ❗️⚠️ 🪽
L J4Y ❗️⚠️ 🪽3 дней назад

@CFC_hardeywale Lowkey this guy don Dey sing trash

Фото профиля 𓆗
𓆗3 дней назад

U wan use good song finish my 20s😭😭😭

Фото профиля Chimaforkeeps🧘🏾☮️
Chimaforkeeps🧘🏾☮️3 дней назад

What’s bro on lately 😭

Фото профиля ISKYY.
ISKYY.3 дней назад

@DrizzyFL0x This is ass

Фото профиля INVICTUS
INVICTUS3 дней назад

Who mixed this..its trash

Фото профиля STANDARD🪁
STANDARD🪁3 дней назад

@Elmanuel_quest Change beat nah

Фото профиля G-Y RAE
G-Y RAE3 дней назад

Sound

Фото профиля Blaq Szn 🖤
Blaq Szn 🖤3 дней назад

Omo Blaq just dey hit us with different bangers on the same beat

Фото профиля this is OnwuraEmmanuel
this is OnwuraEmmanuel3 дней назад

@iam_nife_ Nomadinho don make me addict to this him new sound

Фото профиля Kelvin blinkz💎🐎
Kelvin blinkz💎🐎3 дней назад

😲😲

Фото профиля Tomás aranda
Tomás aranda3 дней назад

We never chop ikebe wanyo wanyo finish Be like say you wan collect food from wizzy You no go let me stream my idolo again

Фото профиля 🧸
🧸3 дней назад

Blaq!❤️

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh3 дней назад

Sharp!!!

Фото профиля 🙈🙉🙊
🙈🙉🙊3 дней назад

Milking one pattern and running it dry lmaoo

Фото профиля Heis
Heis3 дней назад

NOMADINHO 1️⃣0️⃣

Фото профиля RACKERS
RACKERS3 дней назад

@marvo_sneh_ Nice😂😂

Фото профиля LENTO🚀
LENTO🚀3 дней назад

WETINE BE THIS 😂😂😂 TYLA GO WIN GRAMMY PLENTY..NO WORRY 😂

Фото профиля Jonathan Jeremiah
Jonathan Jeremiah3 дней назад

Let’s gooo

Похожие видео