Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1,010,764 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Big Six
Big Sixvor 3 Tagen

You just dey rewarm your beat 😂

Profilbild von Mo
Movor 3 Tagen

"P prime oya gbemidebe,p prime oya take me go there"

Profilbild von David A. 🥷™
David A. 🥷™vor 3 Tagen

@BlaqBonez guyyy you just dey wound me with gbedu 😭

Profilbild von LARY COSTLY
LARY COSTLYvor 3 Tagen

Bro finally joined the Illuminati .. Tupac in 96 motion.

Profilbild von Franco Richard
Franco Richardvor 3 Tagen

I hope say song wey be this song Dey the album? 😭😭@BlaqBonez

Profilbild von Wizzyblog 💙
Wizzyblog 💙vor 3 Tagen

Blaqbones 2026 dey make me remember Blaqbones 2022 Motion, crazy year Emeka your Motion na fire this year 🔥🔥🔥

Profilbild von TAZ
TAZvor 3 Tagen

Sounding like Big Performer 🔥

Profilbild von Somorika2dworld🇳🇬🌍
Somorika2dworld🇳🇬🌍vor 3 Tagen

Omor blaq hope no be only this kind sound we wan hear throughout this album??? Abeg ooo no fall my hand

Profilbild von 49
49vor 3 Tagen

Blaq all these ones no concern me make rap sha Dey inside

Profilbild von Ola (SWAGUU)
Ola (SWAGUU)vor 3 Tagen

At this point you really need to quit music bruh what is this ?😭😭

Profilbild von Sparkooo🦅🦀
Sparkooo🦅🦀vor 3 Tagen

Beats lol, you sabi k!ll ham🔥🔥

Profilbild von M.i.C 🦁
M.i.C 🦁vor 3 Tagen

As I see cash out I think say you don join punters

Profilbild von Dangbana🇬🇭🪖
Dangbana🇬🇭🪖vor 3 Tagen

Emeka be like say this song sweet pass every song for that album abii na my ears?

Profilbild von XyNo
XyNovor 3 Tagen

Fwaaaakkkkkkk blaq wetin you dey think tho

Profilbild von MUBZY🪖
MUBZY🪖vor 3 Tagen

Naaa asake write this song

Profilbild von L J4Y ❗️⚠️ 🪽
L J4Y ❗️⚠️ 🪽vor 3 Tagen

@CFC_hardeywale Lowkey this guy don Dey sing trash

Profilbild von 𓆗
𓆗vor 3 Tagen

U wan use good song finish my 20s😭😭😭

Profilbild von Chimaforkeeps🧘🏾☮️
Chimaforkeeps🧘🏾☮️vor 3 Tagen

What’s bro on lately 😭

Profilbild von ISKYY.
ISKYY.vor 3 Tagen

@DrizzyFL0x This is ass

Profilbild von INVICTUS
INVICTUSvor 3 Tagen

Who mixed this..its trash

Profilbild von STANDARD🪁
STANDARD🪁vor 3 Tagen

@Elmanuel_quest Change beat nah

Profilbild von G-Y RAE
G-Y RAEvor 3 Tagen

Sound

Profilbild von Blaq Szn 🖤
Blaq Szn 🖤vor 3 Tagen

Omo Blaq just dey hit us with different bangers on the same beat

Profilbild von this is OnwuraEmmanuel
this is OnwuraEmmanuelvor 3 Tagen

@iam_nife_ Nomadinho don make me addict to this him new sound

Profilbild von Kelvin blinkz💎🐎
Kelvin blinkz💎🐎vor 3 Tagen

😲😲

Profilbild von Tomás aranda
Tomás arandavor 3 Tagen

We never chop ikebe wanyo wanyo finish Be like say you wan collect food from wizzy You no go let me stream my idolo again

Profilbild von 🧸
🧸vor 3 Tagen

Blaq!❤️

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 3 Tagen

Sharp!!!

Profilbild von 🙈🙉🙊
🙈🙉🙊vor 3 Tagen

Milking one pattern and running it dry lmaoo

Profilbild von Heis
Heisvor 3 Tagen

NOMADINHO 1️⃣0️⃣

Profilbild von RACKERS
RACKERSvor 3 Tagen

@marvo_sneh_ Nice😂😂

Profilbild von LENTO🚀
LENTO🚀vor 3 Tagen

WETINE BE THIS 😂😂😂 TYLA GO WIN GRAMMY PLENTY..NO WORRY 😂

Profilbild von Jonathan Jeremiah
Jonathan Jeremiahvor 3 Tagen

Let’s gooo

Ähnliche Videos

0PAY w/ my twin NOMADINHO out now 💸💸
0:52

Sensitive content

0PAY w/ my twin NOMADINHO out now 💸💸

MINZU

232,321 Aufrufe • vor 19 Tagen