Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
CA$H OUT 💸💸💸
1,010,432 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

You just dey rewarm your beat 😂

"P prime oya gbemidebe,p prime oya take me go there"

@BlaqBonez guyyy you just dey wound me with gbedu 😭

Bro finally joined the Illuminati .. Tupac in 96 motion.

I hope say song wey be this song Dey the album? 😭😭@BlaqBonez

Blaqbones 2026 dey make me remember Blaqbones 2022 Motion, crazy year Emeka your Motion na fire this year 🔥🔥🔥

Sounding like Big Performer 🔥

Omor blaq hope no be only this kind sound we wan hear throughout this album??? Abeg ooo no fall my hand

Blaq all these ones no concern me make rap sha Dey inside

At this point you really need to quit music bruh what is this ?😭😭

Beats lol, you sabi k!ll ham🔥🔥

As I see cash out I think say you don join punters

Emeka be like say this song sweet pass every song for that album abii na my ears?

Fwaaaakkkkkkk blaq wetin you dey think tho

Naaa asake write this song

@CFC_hardeywale Lowkey this guy don Dey sing trash

U wan use good song finish my 20s😭😭😭

What’s bro on lately 😭

@DrizzyFL0x This is ass

Who mixed this..its trash

@Elmanuel_quest Change beat nah

Sound

Omo Blaq just dey hit us with different bangers on the same beat

@iam_nife_ Nomadinho don make me addict to this him new sound

😲😲

We never chop ikebe wanyo wanyo finish Be like say you wan collect food from wizzy You no go let me stream my idolo again

Blaq!❤️

Sharp!!!

Milking one pattern and running it dry lmaoo

NOMADINHO 1️⃣0️⃣

@marvo_sneh_ Nice😂😂

WETINE BE THIS 😂😂😂 TYLA GO WIN GRAMMY PLENTY..NO WORRY 😂

Let’s gooo

