Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
CAIRO METROPOLIS SNIPPET🔥🔥🔥
59,641 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
36 Kommentare

@iDanDizzy Jamaica!!

@iDanDizzy see wetin WIZARD CHAN dey hoard... bro why are you this wicked. like why??????? this is pure evil bro. DROP THIS CYPHER NOW!!!!!!!!!!!

@iDanDizzy Between you and Kanayo O Kanayo I no Sabi who wicked pass ooo 😭😭

@iDanDizzy Na me na why you Dey look down on my wickedness

@iDanDizzy Create extra space for Preacher Kings and Knowledge e go complete!!!!

@iDanDizzy Wida na Wizard!! Make men lap you with DVC first before you drop am?? Chiooo men kap watin no nice here oh!! @iDanDizzy na here them dey see you 😂 ur rugged for now!! @AbobiJammaker normal normal you no fit looseguard for this battle na 🙌🏿❤️

@iDanDizzy We don Dey wait since for the baso baso!!!

@iDanDizzy CAIRO METROPOLI😡🚨

@iDanDizzy Na for only headphones person fit listen to this one oo. Norsemen full my area anyhow.

@iDanDizzy Dorkay with the Barz na wahala 😤🔥🔥

@iDanDizzy 😭😭 waveeeeeeee

@foden_okezie @iDanDizzy Erigga on this🔥

@iDanDizzy NDAMATTI NA D1 Shey you see say them machete am 🤣💀

@iDanDizzy Drop the cypher bro! We need hear the pitakwa sound!

@iDanDizzy This one tap Watin no good 🔥

@iDanDizzy Omo! Baba do the needful! See rap na!!!🔥🔥 Hardest!

@iDanDizzy Na wetin them do D1 I want hear 🤣, @_WizardChan_ do the needful

@iDanDizzy Bro Abeg nahhhh drop this 🙏🏾🙏🏾🙏🏾🙏🏾

@iDanDizzy Idolo Whennnnnnn???

@iDanDizzy I give u 2mins to drop this jam asap

@iDanDizzy Aboy drop gbedu jor

@iDanDizzy ✌️🔥🔥drop am na wetin dey sup🔥🔥🔥🔥🔥

@iDanDizzy 🔥

@iDanDizzy Ndamati na D1 Shebi you see say dem machete am? Wizard Chan release this jam oo cus eyes Dey red for this down.

@iDanDizzy You Dey kiraaazzzzeeeee!!!!!??? Cairo anye oooo!!!!!

@iDanDizzy When this one dey drop biko

@iDanDizzy No dey hoard rugged things naw 🤧🤧

@iDanDizzy Drop am abeg

@reeplaysumtin @iDanDizzy I go like hear that strike chief line‼️‼️🔥🔥

@iDanDizzy 🔥tight 😮💨😮💨😮💨

@iDanDizzy Drop am this night 😒😒😒😒

@iDanDizzy Drop this 🔥🔥🔥

@iDanDizzy Masquerade no try us o We wey dey hood go reason u o Drop am asap😂

@iDanDizzy Everybody been dae go band for band mehnn🔥🔥

@iDanDizzy Why this clown dey hoard this fire cypher?? wizard Clown!

@iDanDizzy Jesus If you no release this thing this week I go really report your account Fvck!🔥❤️
