Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Call Heaven - Rudeboy (2016)
58,429 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Sing am finish still dey siphon the guy funds 🤦🏾♂️

Omo this songs hit different. So emotional 🥹 💔

He still go share funds for he twin bro back

But na the Rudeboy make am happen nah

Rude boy just dey too nonchalant.. he knows what is going on but don't want to be involved.. na Jude and Paul fight go later worst dey watch

Omo na now they need this song for their lives

This one na Legacy wei your mama left for you to protect...but you rudeboy and jude decided to betray ur late mother🥹💔🥹💔💔💔

All blame will still go to Egbon Jude. E no do well at all as senior bro wey hin be. He was meant to be both Father and mother to the brothers. But Egbon took side and turn the brothers against each other, which was not meant to be. I just hope the twins can back as brothers.

See legacy wey dem no fit protect with their lives ?? Devil is really working but I guess God works harder and smarter!! JUDENGEES please do better. Act like a elder brother you claim you are please and stop choosing sidewalk

Omo this song Dey make me cry

This Motherfucker can sing

If I ever take sides in this matters, Nature will never forgive me.. I wish you guys the best!!

I don dey find this song since this whole issue started

😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭. So Jude never hear this or Peter make them go settle now

Rudeboy you no try at all.....if like you no gree listen to jude by now u go they very happy on another level with your twin brother 💔💔🥹

JUDE GOD WILL PUNISH YOU

Paul na proper mumu, he no get mind of him own, he was manipulated by Jude...

Tears ran off my eyes 😭

Omo their elder brother Jude didn’t do well at all at least as a senior man you be this shouldn’t have happened

Fuck Jude men 😔

You are both loved. 💙🥹🎶 @rudeboypsquare

Crazy dude the people way dey now dey intervene how many of them are you listening to

@ 1st Why did psquare gave the devil a chance like this..... Abeg make dem try protect the family name abeg ooooo money is not everything

Whichever one of them has deeply hurt the mother or father should go make an apology cos this matter wey you see the play so no be ordinary things de sup.. the Spirit is restless that's why things aren't going well with them.. trust me

E don really happen ooo

"see your children dey misbehave.... See the fans all of them dey shake..."

Touching. 💔

So emotional

Manipulation song !!!

Them no dey put mouth for family matter

Jude is the problem

Jude Is APC nothing person fit tell me

Just chai
