Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Call me Young OG ๐ #KOLOMALA
13,391 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Na only you dey promote this sweet gbedu. No worry you go soon trend again. Keep it up

Apako master Hope i got it right this time Abi make i run run run faster

Bro Bro, rang dey wey pass OG, you are a Legend, sometime I go just Dey laugh all those boys Dey always call their self Afro beat pioneer , dem forget Say Terry don Dey inside d game wen them still Dey primary school

Keep coming youโre on the right track

Na your song I dey chop bro, but am out of subscription ๐ญ๐ญ

E still dey body ๐๐โค๏ธ๐ซต

Terry G forget play ehh, na as the DAY Dey break, na so u Dey look younger Dey go ๐๐ Iโm happy for you . You look healthier than that time wey we been Dey dance your jam back to back ๐๐

Oga go sleep ๐ด and stop to day ring that your bell, you day disturb my sleep ๐ด

You nogo sleep walai ๐คฃ

I been Dey play ur throw back now now I been wan record am send am to you boss
รhnliche Videos
Sensitive content
Don't call me "Little Adolf" Call me Young Hitler ๐ฏ
Fuentes Updates
175,683 Aufrufe โข vor 7 Monaten



