Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Call me Young OG 🔔 #KOLOMALA
13,391 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Na only you dey promote this sweet gbedu. No worry you go soon trend again. Keep it up

Apako master Hope i got it right this time Abi make i run run run faster

Bro Bro, rang dey wey pass OG, you are a Legend, sometime I go just Dey laugh all those boys Dey always call their self Afro beat pioneer , dem forget Say Terry don Dey inside d game wen them still Dey primary school

Keep coming you’re on the right track

Na your song I dey chop bro, but am out of subscription 😭😭

E still dey body 😂😂❤️🫵

Terry G forget play ehh, na as the DAY Dey break, na so u Dey look younger Dey go 😂😂 I’m happy for you . You look healthier than that time wey we been Dey dance your jam back to back 🙏👍

Oga go sleep 😴 and stop to day ring that your bell, you day disturb my sleep 😴

You nogo sleep walai 🤣

I been Dey play ur throw back now now I been wan record am send am to you boss
Похожие видео
Sensitive content
Don't call me "Little Adolf" Call me Young Hitler 💯
Fuentes Updates
175,683 просмотров • 7 месяцев назад



