Loading video...
Video Failed to Load
Calm down jor !
1,726,746 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Provii 🚀2 years ago
If you watch this skit more than once you’re a yahoo boy 😂😂😂

21 Chapo2 years ago
This two na werey 😭😭😂😂😂

Macy Macy🌐2 years ago
Guy na all the whole you don live? Cause how you take dey know all this things??😂😂! That backwood own too accurate 😂

UG2 years ago
All their snaps will have that “LEKKI” filter you’ll just know them

T33WHY2 years ago
They always get one person wey go dey hype them 😂😂

𝐏𝐚𝐝𝐫𝐞 🧸✰2 years ago
That nostrils rubbing is too accurate 😭

Prom Prom🌚2 years ago
chase voice dey off me 😂

Harry 🪝🏴☠️2 years ago
This is so accurate 😹 Buh the thing dey irritate me fr 😂

big dele ✰2 years ago
That rubbish of nose thing ehn😭

Ade2 years ago
This werey na Yahoo nothing una wan tell me 🤣🤣🤣
