ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Came across his page, this man dey kii me ๐๐๐๐๐๐
142,460 ๆฌก่ง็ โข 6 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
41 ๆก่ฏ่ฎบ

Motivational speakers wan kill person. You wey edit video like say tomorrow no dey dey cap ๐๐๐. As a man the small packaging you go give yourself run am o, no time.

๐๐๐

Some men dey Snapchat fr ๐ญ๐ญ

๐

And the video is heavily edited

๐๐

Because the person has beards , muscle doesn't make him a man ..... Masculinity makes you a man and it's few among men has it , majority are feminine in energy so expect sissy vibes and all girly stuffs from them

๐๐

Think about your life l! What are you doing? ๐๐คฃ๐ ๐๐ na snapchat I get

๐๐

This is not being talked enough. How could a man be doing all that.

Fact that he had filter on

His video has heavy filter o ๐๐.

๐๐

Think a about your life young man ๐ค that line got me.

๐๐๐๐

๐

Oga the last time I checked you didn't buy the phone or subscribe for those men recreating there image also try get a clean shave and don't drag others to your level.

And not be lie ๐ why guy man go de use pure status ๐?

Werey sef edit picture

๐๐

It's same way it pisses me off seeing men dance too much on their wedding day. Like, what's exciting you? Dancing like a clown when you should be thinking about all the responsibilities that await you

Says the person using filter to pass a message ๐๐. As a man Sha you no suppose dey use filter ๐๐

Him self de use filter hypocrite oshi

@Anasderealone ๐๐๐๐

Any guy man wey dey use filter to edit his picture na simp

This one think say na everybody dey suffer ๐

This one sef na edit Weyrey ๐ญ

๐๐๐this is both true and funny.

but at the same time, heโs using the app to look older hahahahahah

Werey use filter dey advise follow comrade... ๐

As a man the only thing you are worried about is how you appear, bruh year to year I hardly even get a shave or even fix my hair Iโm always rough like that , I have people that do all those stuffs wey they even beg me to come fix my hair or look good lol ๐. I careless

The man Dey speak truth na๐ โฆ.

Person wey dey talk sef dey use filter... Nobody real for this internet aje ๐๐

I am here now. Part 34 now on Ig

Bring back shame and ethics...men have fallen to hard, we need this wakeup call and it's not just this in particular we have allowed nonsense dictate how we live. It is Pathetic.

Okay..make I day look like my problem Abi ๐

"I'm ashamed of you, I'm not proud of you" Who gives af about how you feel about people's choice of using filters on their pictures?

Asin bro the thing dey always yenk me gan

๐ญ๐๐คฃ

Even the werey sef edit him own video ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
This man dey craze sehh๐๐๐
Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ
15,146 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
