正在加载视频...

视频加载失败

Camera 📸 man go live long😂

874,041 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

52 条评论

D.N.D 的头像
D.N.D2 个月前

Camera man look yansh finish say na her face he like pass😂😂

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Him dey whine

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

See bookmarks Mek una no usee this video soapy abeg 😂

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Damn I no quick talk 😂

Na chi 😎 的头像
Na chi 😎2 个月前

Chioma hot abi na the nipple him dey look

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

All of the above

Na chi 😎 的头像
Na chi 😎2 个月前

Well tge guy get skill😅😅😅😅

Toskozy☠️👽 的头像
Toskozy☠️👽2 个月前

If she didn’t post the video herself then she can sue the cameraman

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

For what

Casa Reeyo | Interior 的头像
Casa Reeyo | Interior2 个月前

God commot 1 month form everybody wey bookmark lives add to this camera man own

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Afa relax ohh

Nattyblaze 的头像
Nattyblaze2 个月前

Small hype wey dem give am nipples done Dey hard 🤣🤣, I can swear they have history 💯

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

No be everything u observe u go voice out 😂

THE MEME HUB 的头像
THE MEME HUB2 个月前

May she comot hand for road jare 😂

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

@Universalzurux Naim mek me which d video reach ending sef 😂

UTDBil 的头像
UTDBil2 个月前

The Cameraman needs to be arrested what the f**k is this??

AYO KATELIN 的头像
AYO KATELIN2 个月前

Omoh no zaddy gf be this, make I go show him first, coz they've use eye collect clothes for her gf body o

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Mind your business Abi u no get man 😂

Ibrahim 的头像
Ibrahim2 个月前

Am I the only one feeling the background song

Confirm_Nation 的头像
Confirm_Nation2 个月前

Camera man go make heaven i swear 😂

OGT🥇 的头像
OGT🥇2 个月前

In don dey salivate 🤣

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Swollen am back

Alice Wilson 的头像
Alice Wilson2 个月前

Guyyy the girl no wear bra and pant at all 😭😂

Promiz🚀 的头像
Promiz🚀2 个月前

The cameraman

Jagaban7 的头像
Jagaban72 个月前

Bastard said “ it’s very mature “😆

@mario 的头像
@mario2 个月前

Vote this man in as the next president of Nigeria, him sabi watin we want

Chigozie 的头像
Chigozie2 个月前

Amen 🙏🏾

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

For sure

iCON🐧 的头像
iCON🐧2 个月前

Baba said na your face I like pass. Liessss!!!! 😂

Bishop 的头像
Bishop2 个月前

It looks so mature on you keh

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Very mature and fitted

Marie Janet 的头像
Marie Janet2 个月前

You’re the hot hotter hottest 😭

OT 的头像
OT2 个月前

That camera man make him send Aza

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Bad guy 😂

♚ß████ 的头像
♚ß████2 个月前

Understood the assignment like mad

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Intentional camera man

Rasheed🫡❤️ 的头像
Rasheed🫡❤️2 个月前

Is like na only me no understand Weytin the camera man dey cook 😭😂

Ultimate PrimÉ 的头像
Ultimate PrimÉ2 个月前

Ajeh. E go live long

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Long life Aswear 😂

O O gracie 的头像
O O gracie2 个月前

Amen

Henry 的头像
Henry2 个月前

For what

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

U no dey see 😂

Henry 的头像
Henry2 个月前

Una just day act like people way never see women nakedness Ass she no get Boob's she no get wetin you day happy about

Chidex 的头像
Chidex2 个月前

Long live the cameraman 😅

lcamant 的头像
lcamant2 个月前

Long life sure for am 😂

BRAIDER IN ALIMOSHO (MOSAN) 的头像
BRAIDER IN ALIMOSHO (MOSAN)2 个月前

Ladies avoid this one shop

Yomi ifesanya 的头像
Yomi ifesanya2 个月前

I go die there

Wacko 的头像
Wacko2 个月前

This girl gree post this thing ?

Humphrey Yakubu 的头像
Humphrey Yakubu2 个月前

E go better for camera man

Alien👽 的头像
Alien👽2 个月前

Surulere playing on the background

Seun 的头像
Seun2 个月前

E say very mature😂😂😂

Boliwatife Festus 的头像
Boliwatife Festus2 个月前

That part when he Said Very matured 🤣

相关视频