Loading video...
Video Failed to Load
Can heartbreak make you cry?
53,794 views • 7 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

@AstroTheCM Yes na 🤧😭😭 When you remember the time you spent together

Nah his bae be this

🥹🥹💔

Yeah, but I was just 16 then, now my heart is so solid like rock..

Me wey get heart of rock😂😭😭

Cry for woman ?? Make God punish me any day I do am

Can't relate. I never dey relationship before 😂

If this kind babe break up with you why won't you cry 😢, you would even think of taking your aye 😂

Nah poverty and the regret of wasting the little he had on her dey make the werey cry.

This one no even get shame chaiii

Why i go dey cry because of heartbreak🙄 watin do turkey and spag

Mumu man ! You Dey cry ? For woman ?? Your life don spoil

Dami like say you never cry before

@Adhekunbi Tomorrow una go say make man they open up about how we they feel… Yet when you see a man heart broken you still call am soft Na thunder go fire una

Not anymore o! My heart don turn to stone 😂

Yes it can when he is my b@nk 💔😭

Cry keh 😂😂 She Dey feed me ??

Guy carry baff cry make e full E reach to cry na 2 paint of rubber I cry put for my own 🤣🤣

i actually tried forcing myself to cry a long time, no single drop rather i started laughing.

Everywhere go first blurr first, I no go get myself for like 24hrs.

GODforbid Na only what is cashout fit make me cry😂🤣

Depends on the person who broke the heart

When I Dey tell una mk una no rate women , una Dey vex No rate women , they no send your papa . You go Dey take woman serious Ode ni bobo yi

So he con set camera Dey cry? The heart break no hit ham well.. if hin hit ham well, e go forget say he get phone sef . 😂

E get how woman go break your heart U go wan craze

We dey chest heartbreak for dis syd 😂

@Dcwest97934 The girl for another guy side 😂

@ibrahimnupe It can definitely wound me 💔

Person wey dey play sporty bet no dey feel heartbreak oh. Sha u know watin dem dey call cut 1? Abi make I explain?

Nooo. Na only agege Dey cry because of heartbreak

@menserbig4lifee And you’re videoing yourself because?

So you mumu like this

Have once cried sha but not anymore

Pussy nigga. Smoke up
