Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Can some check on Chelsea fans?
60,512 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
24 Kommentare

Oga calm down today na your day I de see say you go lose today too go international break let’s watch and see

"This thing you are doing, there is God o" 😢 almost 😭 . We have not kept clean sheet this season. Our defence is.....

My ribs oooooooooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤝......oga Ay na una be next,just dey ready una video so that u no go waste time paste ham ooo...

Happy weekend brother

Arsenal fans come outside 🤣🤣🤣 na today una own go burst

😂😂😂😂

U are wicked

It's going to be a very long 3 weeks for Chelsea people, God abeg make I beat Fulham tomorrow 🤣🤣🤣

Baba why? What is our offence ? cahi! chai! there is God ooooooo!!😔😔😔😔😔😔

😂😂😂

Omo see crash out 😂

😂🤦🏽🏁

AY you do this one 😂

See Mary, see Jesus 🎶🎵 See Chelsea 🔵, see Arsenal 🔴 what a weekend

Uncle @AYCOMEDIAN , abeg no kill me with laughter 🤣 😂 😆 😭 😅 😄 🤣 😂 😆 😭 😅

You are wicked oo😂😂😂…

Sha e do. Touch everybody now ose 😂

Can someone check on Arsenal fans today @AYCOMEDIAN

BABA AY, how market and family na????

🤣🤣

No, we are now checking on Arsenal fans. @AYCOMEDIAN how market?

@biggieeasterner come and see😂

Dindinrin association 😂😂😂😂😂

My chief una Dey chop 2:0 first half oo


