Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Can you do this job for $100 daily ?
61,792 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 22

E hard oo i no go lie, maybe unless I won't feed them n just get paid or slice the meat into pieces so I can just throw it in 😅

Yes 😩😎

The person who designed the gate for that cage is extremely dumb.... They just needed to make another opening at the top which you can throw food in from without having to slide the gate...

Haaa ano go even near that area

U wan kill me be that now

Otu ocha oooooo

Yeah, I can... Life is all abt risk.

Yes boss like this no joy at all

Omo tbh I can't ooo

With wetin I don pass through for this country this one na less

Nah my life you dey price so oh ?, I won't please

Why not

😂

Yes, as long as na me train the lion

$5 Just call me 😂🤣

Where do I sign

Yes

$20 sef I go do am

He’ll no

Where e Dey?

lol 😂

E no hard na dis one dey fear
