Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Can you imagine ๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
36,791 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Person way them for wake with better slap

Aswear, dem suppose tear that guy better slap

You see person like this You no suppose no say this one no get brain, although I can't blame them bcuz I was once like them bfor until I get phone and started seeing that omo all these things na sufferness oo .

Nigerian leaders are too lucky. They are governing people who donโt even know what they want ๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

These are the only set of people supporting APC and Tinubu ๐๐ฟ

Heโs a lunatic and he deserves that wheel barrow job

He deserves it, very anyhow personโฆ

The matter don pass to Dey type guy My guy just drop video back to back ๐๐๐

This is why I donโt care about poor people, poverty de spoil brain.

Omoh this wan no well at all

This guy is mentally sick

Obviously, Dem for use slap reset him brain

You know the worst part? People like him outnumber the normal people with sense. Thatโs how these politicians get away with everything.

My bro me sef Dey ask oooo how I take reach Nigeria which angel send me come here because this country na animal Kingdom. That guy way just talk finish now na white monkey ๐

This bro wey Dey interview no try at all , he suppose educate him , all this things no b normal things

Person wey dey suppose tie with heavy stone ๐ชจ push am enter 3rd mainland bridge ๐.

You won't understand him Sha, he like how people are joining his Hustle... You know things are hard some people have joined barrow pushing work so he love it that why. I'm so ashamed of the man

He even say "Tinubu no dey do well now... second tenure him go do well" ๐ญ๐ญ who did this to Nigerians

Omo when I heard that part, i was like wtf๐ญ

I can't blame the guy o. Maybe he has some other means his doing to make money apart from wheelbarrow pushing.

This is probably mental illness..

He no Dey buy fuel he no Dey pay house rent him life start and end at the market so donโt blame his clueless mind.

Funny enough people wey sense no even geh PVC na olodos dey geh PVC

Na why the poor no fit ever bit the rich theyโre ever hungry for food nothing else the how the useless being is

I Dey vex for the interviewer with muscle wey him gather.. him for don wear this Mumu 500 first

Na your papa dey dey Sharp

Na normal thing see talk๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Thatโs illiteracy for you

My brother, this one weak me too ooo

He's mad.

No worry more people like am Dey on the way, poverty must reset una Brain

Mugu

Why will the interviewer approach this kind of guy.

Divide Nigeria

Na olodo uprising

He said na normal thing
