Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Can you pay 320k for this ?
88,041 views โข 6 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Shey ko gba 2500?

๐คฃ๐คฃ

When no be say I m@d Dangote no fit pay that kind money eat sef

Yes I can if I have the money, the video I watch now worth the money. I like what I see ?

I go enter kitchen, do am with less than 50k

No

@foreign23109 Oh the pots? Itโs not worth it though He said it can feed 20 people I can pay 150k Nothing more

No way!!!! If I carry 10k enter Oshe Olorun (Amala Skye) at Bodija in Ibadan lasan! Omo them go load Plate for me like I stole ni

For what na The whole pot? Or a plate

No oo never

@Zeego27 Where is the fund now ๐ฅน๐ฉ๐ฅบ

Una don dey use this food thing launder money o

For everything yess

@Gbolahanfc2000 You mean 2,300k abi wetin i dey see?

@foreign23109 Na 3200 dem wan write o

This plenty food no bad for that amount sha

No

God knows if I have the money I w pay any amount for good food๐

Even 2k I canโt

When @RufaiFathia389 dey for me

Iโll surely pay more than that IF I HAVE THE MONEY I donโt want to hear heโs wasting money oo Cos nobody see me now when I no even get common 200 to buy data

As how nah

Itโs just 16k per person for 20 people

Why una go Dey chop like this Hin no Dey reasonable to even Dey sell this kind platter

No I canโt

I definitely want to try this!! @dihojohn @veeceeisyourguy how far

For 20 people so 320k divided by 20 16k per one portion I think it is ok Because one guy show killman food 14k my head wan burst ,

No

That makes it #17,500 per person.. Not too bad sha

@olamilekan_s_q ๐ณ๐๐

Kobo Abi ๐ฅน

We global

This looks nice โฆ I will pay ๐
