Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Can you relate?

247,511 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 41

Фото профиля Ayotunde
Ayotunde7 месяцев назад

Last game to win 80million and u go dey sew clothe? Okay nah.

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs7 месяцев назад

Atimes u try to do something to distract yourself

Фото профиля Ayotunde
Ayotunde7 месяцев назад

Well, definitely not something like sewing. You will be too distracted to concentrate. I know how this feels. Experience.

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs7 месяцев назад

People deal with pressure differently. Most times I leave my phone inside and walk outside just not to check livescores

Фото профиля Ayotunde
Ayotunde7 месяцев назад

This is better.

Фото профиля jamkay💸💎
jamkay💸💎7 месяцев назад

Blur blur blurship

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs7 месяцев назад

Everywhere blur 😂

Фото профиля Cheif
Cheif7 месяцев назад

Bruh you never see this one 😑

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs7 месяцев назад

That one sef dey. And if u play am over e fit end like that

Фото профиля Elechi Salvation
Elechi Salvation7 месяцев назад

Saudi Arabia league 😂😂

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs7 месяцев назад

Those ones will give 15mins additional time

Фото профиля Joyce🤍
Joyce🤍7 месяцев назад

lol after 80mins the cashout go don reach 60m I don collect am peaceful

Фото профиля Meliooo
Meliooo7 месяцев назад

If I no even go watch the match live sef

Фото профиля shinbok
shinbok7 месяцев назад

Why baba no cash out? 🤣😂

Фото профиля Cee Wan
Cee Wan7 месяцев назад

Sia sporty na your mate 😂🤣💔

Фото профиля Trojan
Trojan7 месяцев назад

Sporty don lock cashout 😂

Фото профиля 707AUTOS
707AUTOS7 месяцев назад

Make una Dey show us the game wey cut una ticket with that oh ☺️☺️ make Dey used 4 goals for 7minute bring the team

Фото профиля KC
KC7 месяцев назад

This is not relatable They always score first half

Фото профиля odunoku wasiu
odunoku wasiu7 месяцев назад

E no possible…. 89 mins … then 7 mins added time dem come score 2:2

Фото профиля TopNotch Cut ✨💈✂️
TopNotch Cut ✨💈✂️7 месяцев назад

Werey no cashout ni

Фото профиля Oladipupo
Oladipupo7 месяцев назад

😂😂😂😭😭😭😭

Фото профиля Komsy🪐
Komsy🪐7 месяцев назад

Na to jus knack head for d machine

Фото профиля Oluwabukunmi Sarah
Oluwabukunmi Sarah7 месяцев назад

Or make you carry no team to score 3 goals in a row

Фото профиля kofi junior
kofi junior7 месяцев назад

I play over 2.5, first half two goals come, I still dey wait for that last goal till today.

Фото профиля Thirsty Kipsoiwet 🇰🇪 🇳🇱
Thirsty Kipsoiwet 🇰🇪 🇳🇱7 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Daddy to Tara & Ethan👌
Daddy to Tara & Ethan👌7 месяцев назад

My friend had one more game to win over 3m, man and his wife prayed all through the game... they won it...

Фото профиля HeizLazy
HeizLazy7 месяцев назад

Guy Osimhen scored die minute goals 😭

Фото профиля Dessyblends
Dessyblends7 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs7 месяцев назад

E go fess do you like dream

Фото профиля Pablowizzy 001
Pablowizzy 0017 месяцев назад

Barca go drop plenty goal last mins

Фото профиля Daniel
Daniel7 месяцев назад

He no act that ending part well… every where suppose first blurrr 😂😂

Фото профиля kng^Euro
kng^Euro7 месяцев назад

@Eze1cyber Madrid 10mins draw they don score 2goals bfor 20mins I wan cry 😹

Фото профиля Ajibola Oluwadare Samuel
Ajibola Oluwadare Samuel7 месяцев назад

It would now be as if your village people are after you 😂

Фото профиля MR Brown
MR Brown7 месяцев назад

How much u take play am?

Фото профиля MR Brown
MR Brown7 месяцев назад

Even if na 1m

Фото профиля Jogo
Jogo7 месяцев назад

I’ve been there done that🥱😂😂

Фото профиля Nice 😻
Nice 😻7 месяцев назад

Accurate

Фото профиля EGBON ADUGBO
EGBON ADUGBO7 месяцев назад

lol 😂 him go wan craze

Фото профиля Qartii
Qartii7 месяцев назад

I can’t relate ooo

Фото профиля Unruly Unruly
Unruly Unruly7 месяцев назад

They wan finish me for real

Фото профиля Jorsh
Jorsh7 месяцев назад

Why him no cashout.

Похожие видео