Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1,162,488 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Bobszn๐Ÿ’ฃ๐Ÿ
Bobszn๐Ÿ’ฃ๐Ÿvor 1 Jahr

I go hang there for one week straight

Profilbild von Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzlevor 1 Jahr

๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? ๐Ÿ’ชTough T's Here:

Profilbild von Michaelo ๐Ÿ”ธde Kreator ๐ŸŽฎโšก๐Ÿ•ต๏ธ
Michaelo ๐Ÿ”ธde Kreator ๐ŸŽฎโšก๐Ÿ•ต๏ธvor 1 Jahr

For 100 pounds? I fit do for 270 seconds sef collect 300 pounds dey go house U dey whine?

Profilbild von OF POTUGAL๐Ÿ‘Š๐Ÿ’“
OF POTUGAL๐Ÿ‘Š๐Ÿ’“vor 1 Jahr

If nah Nigerian as he collect that money them go Dey bill am niii Tewo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ werey people full naija

Profilbild von FemiFemo
FemiFemovor 1 Jahr

One mind go don tell me to tickle the guy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MuFaSa
MuFaSavor 1 Jahr

No be king Nasr be this??

Profilbild von Bheelz
Bheelzvor 1 Jahr

I thought he's king Nasir๐Ÿ˜…, I like the way he focused tho, and that girl hyping him deserves 30 dollars

Profilbild von Oluwaseun
Oluwaseunvor 1 Jahr

Too easy man

Profilbild von Abdulganiyu Segun
Abdulganiyu Segunvor 1 Jahr

Sure I go do am ๐Ÿ˜„

Profilbild von uche
uchevor 1 Jahr

Situations like these ND my guys dey around I go do 3 minutes self make Dem tell me say na only 30 secs I don do๐Ÿ˜‚

Profilbild von Chief Njoku ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Chief Njoku ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 1 Jahr

My plank record is 4 minutes 20 seconds..can we equate it to this?

ร„hnliche Videos