Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Can you win this challenge in 90 seconds for £100?
1,162,506 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

I go hang there for one week straight

🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

For 100 pounds? I fit do for 270 seconds sef collect 300 pounds dey go house U dey whine?

If nah Nigerian as he collect that money them go Dey bill am niii Tewo 😂😂 werey people full naija

One mind go don tell me to tickle the guy 😂

No be king Nasr be this??

I thought he's king Nasir😅, I like the way he focused tho, and that girl hyping him deserves 30 dollars

Too easy man

Sure I go do am 😄

Situations like these ND my guys dey around I go do 3 minutes self make Dem tell me say na only 30 secs I don do😂

My plank record is 4 minutes 20 seconds..can we equate it to this?


