Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Can your boyfriend do this ? 😂
15,620 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

Fike2 месяцев назад
Na igbo give egbon confidence make una no vex 😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
I no know why them Dey para 😂

ÎDÅH 🍃☦️2 месяцев назад
That thing no make you strong man. I go beat you o 😂

🐝siest!2 месяцев назад
Na kpo make you do this thing

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
😂 😂

Lummy04🧊2 месяцев назад
Egbon una don stop leg day

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
Hold on Lummy you jst lack patience

JERRY GODSPLAN2 месяцев назад
BADMAN GANGSTA 🍃

Official nwaonye igbo2 месяцев назад
Kpoo dey give you over joy werey 😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
Heavy one 😂 😂

ຸ2 месяцев назад
😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
😭😂

@emmi2 месяцев назад
You don mad Ajeh😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
@Emmy_ofcyprus Small 😂

🐋1 месяц назад
❤️❤️❤️

®️ey 👑2 месяцев назад
wetin be this f00ling guy 😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
Allow 😂

Son of Sparder2 месяцев назад
Wetin be this 😭😭😭

BLAZE2 месяцев назад
Igbo ni

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
Blaze am

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
Make una Patronize my wife biko we get pikin for house 🙏😂

iam Official Skd2 месяцев назад
Your heart dey burn ❤️🔥.... Stop smoking

Christian🪖2 месяцев назад
Steady blazing 🍁

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
Pass ewe

theLeadingVibe🍃2 месяцев назад
it doesn’t matter in heaven

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
Ok sir

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 месяцев назад
😂 😂 be like say I done start my own

Peter Ephraim2 месяцев назад
You Dey breathe well sha 😂😂🤲🤲
Похожие видео
0:30
Sensitive content
Can I Do A Video With You To Make My Ex Boyfriend Jealous?? 😂😂😂 PROJECT❌ OUT NOW
Cowboy Wynn
678,777 просмотров • 2 лет назад
