Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Can your boyfriend do this ? 😂
15,620 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
28 Yorum

Fike2 ay önce
Na igbo give egbon confidence make una no vex 😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
I no know why them Dey para 😂

ÎDÅH 🍃☦️2 ay önce
That thing no make you strong man. I go beat you o 😂

🐝siest!2 ay önce
Na kpo make you do this thing

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
😂 😂

Lummy04🧊2 ay önce
Egbon una don stop leg day

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
Hold on Lummy you jst lack patience

JERRY GODSPLAN2 ay önce
BADMAN GANGSTA 🍃

Official nwaonye igbo2 ay önce
Kpoo dey give you over joy werey 😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
Heavy one 😂 😂

ຸ2 ay önce
😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
😭😂

@emmi2 ay önce
You don mad Ajeh😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
@Emmy_ofcyprus Small 😂

🐋1 ay önce
❤️❤️❤️

®️ey 👑2 ay önce
wetin be this f00ling guy 😂

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
Allow 😂

Son of Sparder2 ay önce
Wetin be this 😭😭😭

BLAZE2 ay önce
Igbo ni

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
Blaze am

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
Make una Patronize my wife biko we get pikin for house 🙏😂

iam Official Skd2 ay önce
Your heart dey burn ❤️🔥.... Stop smoking

Christian🪖2 ay önce
Steady blazing 🍁

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
Pass ewe

theLeadingVibe🍃2 ay önce
it doesn’t matter in heaven

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
Ok sir

notordinarydj🎧🎶🥁🎖️2 ay önce
😂 😂 be like say I done start my own

Peter Ephraim2 ay önce
You Dey breathe well sha 😂😂🤲🤲
Benzer Videolar
0:30
Sensitive content
Can I Do A Video With You To Make My Ex Boyfriend Jealous?? 😂😂😂 PROJECT❌ OUT NOW
Cowboy Wynn
678,777 görüntüleme • 2 yıl önce
