Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Cana don see person way him head shape better pass😭😭😭
121,156 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

which kind head be this😂

Omoh, see person head like v boot

Head Boy & Assistant Head Boy.

@carter8f God forgive me please 😂

Na 4 days to barb that guy hair finish o

@carter8f If this two dey Yankee… them go dey collect SSI monthly … 😂😂

Presido to get problem 🤣

See head o😂😂

This head fit cost 20k to barb oo

Head of department 😂😂😭

Head pass head😂😭

See head 😂😂😂

That head na 3D… 1080 HD resolution 😭😂🤌

If this one give me gidigbo na koma straight

If na from Toto this head Comot from Omo Toto sef no small

Person fit sit on top am

Cana guy 😂

Make e sunfree dey hit the head make e no burst oo😭😭

Head wey resemble dildo

So this head na real 🤔

How the guy dey wear T-Shirt?

Why my phone come heavy as e switch to the other guy

This one na head master brouh 😂

Lol see his head

This one na HEADINHO

@Cana_Presido Am telling you head passe head 🤣😂

@Cana_Presido So no b filter

Make e calm down

Spear and caterpillar

JESUS !!!! 🙀

Na the TOTO wey push am out be the real hero

The guy head be like filter 😂

@Asarailu_ He has alot on his mind

Ori ju Ori lo but las las ur own still never change nw
