Loading video...
Video Failed to Load
Canaculate with artsalghul OUT NOW
197,307 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

@theGeekyMidget Realistically how many times you go jam this thing yourself

Artsaghul spoil the song 😭

Una really dey listen to nonsense for this country

You really need Sien for your life bro

Small fame Una go start to dey sing rubbish

you dey waste the beat nauu

This beat is insane 🔥🔥🔥🔥

U no dey update YT music ni eje?

no enter studio again for your life 💔

Make I leave Swaguu keh

Gen z sheyivibes

Sweet

tappp

We must canaculate

Time to stream

Too tuffff 🔥🔥

No wonder sein left…

I dey ur DM

hope you will settle her for using her sound

Na who get money dey canaculate

Motion dey cry!

The song enter naw

Is this alté

Guy this dance dey off me since you drop that first snippet😭😭

kwashe kayan ku 😭😭

I thought EF Moon was supposed to be on this song

Guy abeg stop this thing now when time still de abeg Abeg Abeg I use my late papa take beg you Abeg🙏🏾

Omo.

Waka ✋🏾

@sien_wtf come and warn your prodigee

Hard! Keep going G! 🔥

I go let this slide because you sabi

So sad
