Loading video...
Video Failed to Load
Can't a street boy make money anymore🤨
31 Comments

Civil defense done too complain Buy them two bottles of champagne

Enter club dey Champagne 🍾🥂 dey ball.

Based on say our voltage high And the way we take Dey carry na die!!!!! This area frogs people wan do kpo kpo but we Dey their area Dey shout ko ko

This guy just calm down take him time worwor😂😂

So na this song people go sing for abroad,Una think say we still Dey 2019 abi

Erigga nah national treasure

The music still sound like today🥹♥️🌎

King of the street forever 🔥❤️💯

Erigga u be man… u don make slovido Dey show us say him nor really tight at all.

Ask them ooo;maybe money is only for the rich to pluck

We know that you want to drop song that is why you come dey beef your music God Instead of begging him for a verse you dey here dey say all those stupid things

Street boy wey body de pepper, Na E hustle E go face. No be who E papa don hustle for suppose be E problem. Abi you want you pikin to still talk this matter for 2035?

Line's dey mouth

Paper boy⭐️

Make I go play all Erigga full album

We dey artive

Ose what the hell are you hating for😂

We Go they Try am as usual Boss On God as (OG) Make I climb one step 🙏🇹🇬🥹

No be with this kind song Oga

With ur back head wey bee like hospital 🏥 Bucket

Poor pikin wey give birth to rich man pikin

You na legend Area !!!

I tire ooo🤷🏽♂️

My 🐐❤❤💯

O. G ✊🔥🔥

New money you be man

Yeah of course 🙄

Make I download all Erigga songs

I fit do back2back the whole album lyrics....m😄

Too sure to more monee

Make more funds Erigman we no send rich en papa
Related Videos
"We can't make people like this anymore. We forgot how."
West Bestern 🛡️
115,756 views • 10 months ago

