正在加载视频...
视频加载失败
Can’t even sleep in peace 🥹😆
160,205 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
42 条评论

This your neighbour dey vandalize lives and property shaaaa 🤣🤣🤣🤣

Omo

This girl na werey, she dey stream porn video on one side, just listen to the moaning, you will notice it's not a typical regular Naija vibe,👌🤣😅. Why she come dey lie say na neighbour dey knack themselves? Crazy girl.😅🤣

Wetin happen? Somebody come borrow your pillow or the mosquito just start night shift?

You no fit understand

Abi make I comot mouth

She self get interest lowkey

Some dummy will actually think she is actually saying the truth. Lol. A girl put up a camera on her phone and the other phone play a knacking audio and lower the volume. And some people think is neighbour that is knacking. It's just knacking audio that she put in repeat.

U go don wet tire

Persin wey no get money Dey wet

As a woman, you no need money to wet. Na man need money to cum

Why cant you join them, may be you go fall sleep after joining them

You nor dey fuck??. Nor be yr gender e dey fuck?? Why u dey complain Abt the guy. U suppose complain Abt the girl e dey fuck, or the girl nor dey Taya?? Y'all that always complain do worst when yr bf visits or when you visit yr bf. Allow guy man enjoy, u nor dey pay e rent.

You won’t notice your neighbor if u are busy with your guy too

It’s better to approach him. It’s nuisance

Fact

Na lie, na audio recording she dey play for us jorr. Tactics ni gbogbo e

Una go just play porn for background come dey claim reality show 😂

swear say you never foh 😂

No audio recording she Dey play no mind her 😂

Una go dey play blue film for another phone dey record video dey blame innocent neighbors Maje thunder no fire una oh

Leave me ha 😂

Na beg I Dey beg

Go and join them

Pause the blue film wey you Dey watch !! 😂

If your mind nor dey there you for don sleep.

Na pub you dey watch fly abeg

Ur eye no go comot from that guy body for morning😁

Na him dey nack na u dey wet

You go don soapy tired 😂

When you finish recording, you go press stop for the other phone playing the video or you go continue to watch and touch yourself… You think here is Facebook

Who notice it another phone was making that sound

Omo konji go touch first..then later e go turn nuisance cus e don too much.

Your neighbour na USA lol 😂 pause the vid you play for background

Na evil mind keep you awake 😷. Make you Shay no get cucumber 🥒 for house

Omo I jus remember my ex with this; once his neighbor start… we too start our own It will now be battle of who has d loudest soundtrack 😂😂

I think this guy don approach you before and you curves him

Try check for morning if no be yur sister dey dah room so ooo 🧏🏻♂️

If you can sleep join them lol

You eyes contact is saying other wise anty, u can lie for africa. U wey dey play porn with ur other phone ND dey lie on ur neighbor. God go judge u

E don turn content

Story.. You dey watch blue film loud the audio for us to hear dey scope us say na your neighbor. You a bad girl..
