Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
capital GOD
1,492,126 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

different pattern.

Na who d!e before Sept 18th i pity pass

Drop this one for us first make we use am hold body abeg😩🙏🏻🙏🏻

Baby it my day 95 until you notice me 😭😭😭😭

Apala interswaguu😹❤️

I Dey cry 😭😭😭😭😭😭😭😭

@OKinggnf idolo !! you go use pressure kee zeroleesky o

Musically ? He dey easy for am nobody bad pass Seyi ❤️

You are the Greatest You are the Highest You will not die young I love you forever 😫❤️🔥🔥🔥🔥

The way I dey take defend Seyi vibez ehn, you'd think I'm getting paid for it.😭😂

Na Fela voice I dey hear omo😭🔥❤️

Make I first go drink poison 😭😭😭😭😭😭

Boboyiiiiii

Abeg make this trash no leave archive, i use God name beg you 🙏🏿

See fresh boyyyy😍❤️❤️ See music abeg😩🔥🔥🔥🔥 SWAGUU??? I'm sat fr

When You Are Ready to Apologise to Dapper you will Get another Hit song

Activity!

make i finish ham Ll Glory belongs to GOD , Capital GODDDDDD🕺🔥🔥🕺

@Seyivibez4vua Omo this Seyi don change game leave una for 2024

Jesus you too good😭😭😭

Arise and shine ✨️ Let your brother shine No spoil e parole Cuz everybody go kpai kpaii🧏♂️🧏♂️

My papa active!!!!😂😂❤️drop track list abeg 😂❤️

Sound like different pattern 😩😩😩😁

Ma gbe bo bosholooooo 🦀❤️🚀 Una sha dae confirm am abi NSNV??? 🥰

I don play this video close to 50+ times. I swear 👌

You no good you still dey smoke nawa for you o

Guy dem forbid you to sing good music?

God Seyi ti pami o

Different pattern omo you too sabi this music thing 😭😭😭😭😭

I rise and shine Let your brother Ogo!!!🫡 Omo Amdallah

GOD🎚️

I’m not even sure you’re aware this is 2026 stop all these rubbish and reason better song with your head stop using writers later you go say money no reach you

Audio Mack knows you too big

omoh person wey good reach you dey never. born am sehh 😭😭😭🔥🔥🔥🔥 different pattern everytime 🥰🥰🔥


