Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Carry your craving dey go front 🤧

44,788 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 14

Фото профиля Mechatron
Mechatron2 месяцев назад

Hmmmn

Фото профиля Ebuka
Ebuka2 месяцев назад

Garri come dey hungry me as I watch this video finish

Фото профиля rbc.enzo
rbc.enzo2 месяцев назад

Talk them

Фото профиля Elena 💕
Elena 💕2 месяцев назад

Tell them

Фото профиля Diamonpresh 🌱
Diamonpresh 🌱2 месяцев назад

Bring am make we share na

Фото профиля Spicymind
Spicymind2 месяцев назад

😂

Фото профиля Miles Quaritch
Miles Quaritch2 месяцев назад

Ur own better with two milk . Me wa nko

Фото профиля learn
learn2 месяцев назад

Nah so one girl tell me say am craving for Amala and gbegiri ......I COH ask her why u dey tell me nah..,Omo ole

Фото профиля Duke Of Odual
Duke Of Odual2 месяцев назад

You even add milk, na salt we dey do for this side.

Фото профиля Lawson Godstime
Lawson Godstime2 месяцев назад

Carrying for what na garri I Dey drink oooo

Фото профиля watty
watty2 месяцев назад

Cravinus

Фото профиля Olanrewaju Favour
Olanrewaju Favour2 месяцев назад

@Monna4Obidatti You still they enjoy now, drinking garri with milk😁😁😁 bro do me 5k make chop rice now

Фото профиля Big wales🥶
Big wales🥶2 месяцев назад

Make I just chop

Фото профиля knight 🧛🏻‍♂️🐊
knight 🧛🏻‍♂️🐊2 месяцев назад

Torr 😂

Похожие видео