正在加载视频...

视频加载失败

Carter abeg nau😂😭😭😭

51,713 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

42 条评论

GREATNESS📌 的头像
GREATNESS📌1 个月前

Cater don crase 😂😭

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶1 个月前

You just Dey know?

Johnsmith 的头像
Johnsmith1 个月前

Na better werey this guy be 😂😂

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶1 个月前

Aje😭

𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿 的头像
𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿1 个月前

What’s going on here?😂

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶1 个月前

I no understand o

🇳🇬Carol🏖️ 的头像
🇳🇬Carol🏖️1 个月前

Deep down na wetin him wan do this woman 😂

ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼 的头像
ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼1 个月前

Of course I do everything 😂 😂

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶1 个月前

E say “I craze”😭

ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼 的头像
ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼1 个月前

I still Dey laugh 😹

Opeke 的头像
Opeke1 个月前

Carter wise low-key

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶1 个月前

Na me no come wise?

Opeke 的头像
Opeke1 个月前

U wey get babe 😂😂

Ab Nish 的头像
Ab Nish1 个月前

Cater efe voice sweet pass Davido own If cater efe get the opportunity wey Davido get he for don turn global star All these carter is a good singer

MOH🗿 的头像
MOH🗿1 个月前

na the podcaster craze pass. See the way she dey whine am 😂

PceelightCFC🧊 的头像
PceelightCFC🧊1 个月前

These guy mumu gon which one be gender of music 😭😂

VEECEE 的头像
VEECEE1 个月前

I Craze first off me😭😭

Ticoleesky🥷 的头像
Ticoleesky🥷1 个月前

Werey 😂😂😂😂😂

Annie 的头像
Annie1 个月前

He crazee true true

mustapha omotoyosi 的头像
mustapha omotoyosi1 个月前

Carter no dey shame

brighter 的头像
brighter1 个月前

How i wan take hate this carter now, one minutes I hate am next minute I love am This guy just dey mad 🤣🤣😂😂😘

Tesla Engineer. 的头像
Tesla Engineer.1 个月前

Like Oga like boy

Miguel 的头像
Miguel1 个月前

Madam Joyce Abi what is her name is more cr@zier than Carterefe. She said gender of music ? Thank you !!😁 she didn’t just bother herself to correct him.

Spaze 的头像
Spaze1 个月前

Na me swear for cater since he blow he no remember our agreement 🪤

Ruth James 的头像
Ruth James1 个月前

I know say carter no well buh una no wan believe me 🤦🤣😂

Diplomat 的头像
Diplomat1 个月前

This guy madness Dey un beaten

Dgrt 的头像
Dgrt1 个月前

Gooooooddddd 😭😭😭😭🤣🤣

gimme dat ting~ 的头像
gimme dat ting~1 个月前

@Mofolohunzo He’s so talented just like his mentor Baddest

Jacky UTD 的头像
Jacky UTD1 个月前

Gender of music or generic of music? Which one is right?

Harby Wrld 的头像
Harby Wrld1 个月前

Osin win no bobo yen Olohun

Sir a🌴 的头像
Sir a🌴1 个月前

😭omoo

BIG HOPE✌️✌️ 的头像
BIG HOPE✌️✌️1 个月前

This guy na full crazy 🤣🤣🤣

AUSTINE 🦅💫 的头像
AUSTINE 🦅💫1 个月前

Low key he sing pass osaks 😭😭

911🍃✨️ 的头像
911🍃✨️1 个月前

She drag him enter trap😂

𐌀 𝖉 𝖊 𝖑 𝖊 的头像
𐌀 𝖉 𝖊 𝖑 𝖊1 个月前

werey still ask if she like am😂

𝐁&𝐁 的头像
𝐁&𝐁1 个月前

@Mickey_samaa lol 😂

King Dave 👑🐐 的头像
King Dave 👑🐐1 个月前

😂😂😂

Daisy🍃 的头像
Daisy🍃1 个月前

Carter on chat again

blog x 的头像
blog x1 个月前

Cater wan kill us

Obasydo💙 的头像
Obasydo💙1 个月前

Because out there oo Poco still in jail

Eugene 的头像
Eugene1 个月前

“Genre” na e cater call gender? carter no go kill me oo.. wetin be this na?

City boî👿👿 的头像
City boî👿👿1 个月前

Stream Dantata by Zinoleesky

相关视频

God abeg o 😭😭😂😂
1:25

Sensitive content

God abeg o 😭😭😂😂

Oyindamola🙄

427,134 次观看 • 2 年前