Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Carter don give Ojo reply back since e no wan get sense Peller don use universe buy ojo, i pity am .ojowerey_ just so you know TODAY YOU ARE SOMETHING BECAUSE OF CARTER FVKING TRAITOR!
19,492 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
0 Kommentare
Keine Kommentare verfügbar
Kommentare vom Original-Post werden hier angezeigt
Ähnliche Videos
0:56
Sensitive content
Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
dangerous baby
330,254 Aufrufe • vor 1 Monat
3:06
Sensitive content
PocoLee Peller live TikTok. Pocolee, shey you don give up say you no go comot pr!son again? Shey UK pr!son fine abi how e dey? How much Burna Boy drop make dem b@il you? Who and who you call you when you dey inside? Because me sef call your line reach 5 times o.Then PocoLee responded peller, wetin I go do? I wan cr+y guy. I sh@ck evee no no wetin come dey do me that moment. E get some kind y£ye li£ wey person go dey p@ur you for face. Peller, you no go fit talk am sef. And You know say girls get mouth die pass men for abroad. No be only rap£ she y@rn. She say I wan rap£ am, she say I sl@p am, she say I wan try b£at am. Guy, that time my belle wan burst. I wan kp@!. If I open my mouth wan explain, police go just shout: Shut up! Guy I no no say na so Dem dey do for UK. But omor, I dey thank Burna Boy. I no even expect say I go c@mot qu!ck like this. Omo, pr!son no be pl@ce for anybody. Even no matter how e fine, e still dey p£pp£r for body nothing be like fre£d@m guy. Food no be problem I dey chop but guy that food, I no dey enj@y am at all I call plenty people from Naija, but na only Burna Boy, show me real love. Na real Gee.
dangerous baby
224,149 Aufrufe • vor 20 Tagen
