Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Carter Efe and Kolu no well๐ญ๐๐
49,506 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

Nah only โyesโ I hear from wetin Kolu talk๐๐

The combinations those two get nah untouched dem really fit themselves ๐๐๐

If you no craze for this country, you're far from succeeding ๐

This two ehhhhh Uno no go kpai me with laugh ๐๐ ๐

God wetin really dey sup ๐ how many of us still dey okay How many of us don craze

I no hear one thing from Kolu. But anything wey em talk na true. ๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

Wetin kolu talk??๐๐

Make una dey give Kolu translator robotโฆ ino hear anything

Where dem for see wigs my God๐ญ๐ญ๐

So you guys watch this omo una no get work for this country o

Kolu go first talk like 59 yes before he start dey talk๐๐

Explanation wey kolu give i swear I nor hear๐ one

Moment streamer attempt calling Carterefe 200000 times @carterefe__

At all they one of the most funniest, trending and famous comedians rn

โThese two no well at all ๐ญ๐ Carter Efe and Kolu don turn full-time problem ๐โ

See kolu face be like the real Judas

Wetin kolu talk? ๐ญ

Carter Efe always on point ๐king of streaming

This Duo nah die ๐๐๐

Abeg who hear wetin kolu talk ๐๐

๐๐๐

Lol ๐

๐

ThankGod say i no Dey understand wetin kolu dey talk again ๐ญ๐ญ๐ญ Praise the lord ๐ญ๐๐ฝ

@vickyovez I no even hear one thing ๐๐๐

@carterefe__ ๐น๐น๐น๐น

Kolu dey carry carterefe gan

Una no even notice say we wey no get large engagement dey suffer right now

Abazz even you seff you no well

Cruise master
รhnliche Videos
Sensitive content
Carter Efe and Kolu on honest bunch, Kolu say e wan use 2 mics together๐ญ๐
Oyindamola๐
64,644 Aufrufe โข vor 6 Monaten
Kolu and Carter Efe don resume their Wahala again ๐๐๐
AYANFE
34,715 Aufrufe โข vor 7 Monaten
This guy don finish Carter Efe and Kolu ๐คฃ๐๐
๐ธb๐๐ซ๐ซ
109,358 Aufrufe โข vor 1 Monat
