Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Carter Efe and Kolu no well😭😂😂
49,506 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Nah only ‘yes’ I hear from wetin Kolu talk😂😂

The combinations those two get nah untouched dem really fit themselves 😂😂😂

If you no craze for this country, you're far from succeeding 😂

This two ehhhhh Uno no go kpai me with laugh 😂😅😅

God wetin really dey sup 😂 how many of us still dey okay How many of us don craze

I no hear one thing from Kolu. But anything wey em talk na true. 😂😂😂😭😭😭

Wetin kolu talk??😂😂

Make una dey give Kolu translator robot… ino hear anything

Where dem for see wigs my God😭😭😂

So you guys watch this omo una no get work for this country o

Kolu go first talk like 59 yes before he start dey talk😂😂

Explanation wey kolu give i swear I nor hear👂 one

Moment streamer attempt calling Carterefe 200000 times @carterefe__

At all they one of the most funniest, trending and famous comedians rn

“These two no well at all 😭😂 Carter Efe and Kolu don turn full-time problem 😂”

See kolu face be like the real Judas

Wetin kolu talk? 😭

Carter Efe always on point 👍king of streaming

This Duo nah die 😂😂😂

Abeg who hear wetin kolu talk 😂😂

😂😂😂

Lol 😂

😂

ThankGod say i no Dey understand wetin kolu dey talk again 😭😭😭 Praise the lord 😭🙏🏽

@vickyovez I no even hear one thing 😂😂😂

@carterefe__ 😹😹😹😹

Kolu dey carry carterefe gan

Una no even notice say we wey no get large engagement dey suffer right now

Abazz even you seff you no well

Cruise master
Похожие видео
Between Victor Osimhen,Carter Efe and Kolu😂😂😭 Kolu no well😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
43,497 просмотров • 2 месяцев назад
Sensitive content
Carter Efe and Kolu on honest bunch, Kolu say e wan use 2 mics together😭😂
Oyindamola🙄
64,644 просмотров • 7 месяцев назад
