Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Carter Efe don carry another style come again ๐ญ๐
34 Kommentare

Carter Efe don use style collect streaming from Peller ๐

e no go better for this particular ranger, e just damage my childhood memories of blue ranger ninja storm, wetin him dey hold so๐ญ

How will the government take us serious

He no wan miss his opportunity this time around ๐๐๐

Where did he see power rangers cloth ๐๐๐

Holding a livestream without having anything important to discuss will always lead to this

I respect his grind

Guy Carter dey worry ๐๐๐คฃ

So people actually watch this ?

Omoโฆ..Kolu is not pedophile

i swear this guy na premium fool

And this guy has a girlfriend ๐คฆ๐พโโ๏ธ

I thought Peak fooling ended in 2024

This blue ranger don spoil my childhood memories ๐ญ

carter efe don craze lol

Wey Kolu. I wan look how him go be for the custom ๐๐

Omoo tinubu why see person husband ๐๐ and fathers

Broooo

Na craziness dey pay pass for naija

No be preek I dey see so๐ญ

Abeg wetin dey long by him leg there ๐ณ๐ณ๐ณ

If you see it drop a comment

Peak fooling with some 'fuccin fibe'. I need to activate my peak fooling cos these guys are raking in some serious dough!

Anything for the money

God give me a better life make I life no reach like this o ๐๐ป

This guy is the best streamer rn

Na Mario dey on Blue๐ ๐๐ I fit swear

Omo werey

Person papa ๐ญ

Abeg i wan confess make una forgive me na me swear for Carter Efe

Anything to put food on carter efe table he donโt care ๐๐๐๐๐ I too love this guy wtf

Niggas be wearing dildos or should I say a plantain plank Tueh tiny Dickson

Make i no lie Cater efe stupid naturally nhi no be skit ๐๐

๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
รhnliche Videos
Sensitive content
Carter Efe carry a whole bed frame and mattress come live stream tonight, this boy don crash finish seh ๐ญ๐ ๐
Oyindamola๐
71,595 Aufrufe โข vor 4 Monaten
Sensitive content
Carter efe don go carry DJ chicken for house ๐๐
Oyindamola๐
31,721 Aufrufe โข vor 3 Monaten
