Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Carter Efe don carry another style come again 😭😂
Комментарии: 34

Carter Efe don use style collect streaming from Peller 😂

e no go better for this particular ranger, e just damage my childhood memories of blue ranger ninja storm, wetin him dey hold so😭

How will the government take us serious

He no wan miss his opportunity this time around 😂😂😂

Where did he see power rangers cloth 😂😂😂

Holding a livestream without having anything important to discuss will always lead to this

I respect his grind

Guy Carter dey worry 😂😂🤣

So people actually watch this ?

Omo…..Kolu is not pedophile

i swear this guy na premium fool

And this guy has a girlfriend 🤦🏾♂️

I thought Peak fooling ended in 2024

This blue ranger don spoil my childhood memories 😭

carter efe don craze lol

Wey Kolu. I wan look how him go be for the custom 😂💔

Omoo tinubu why see person husband 😖💔 and fathers

Broooo

Na craziness dey pay pass for naija

No be preek I dey see so😭

Abeg wetin dey long by him leg there 😳😳😳

If you see it drop a comment

Peak fooling with some 'fuccin fibe'. I need to activate my peak fooling cos these guys are raking in some serious dough!

Anything for the money

God give me a better life make I life no reach like this o 🙏🏻

This guy is the best streamer rn

Na Mario dey on Blue😅😂😂 I fit swear

Omo werey

Person papa 😭

Abeg i wan confess make una forgive me na me swear for Carter Efe

Anything to put food on carter efe table he don’t care 😂😂😂😂😂 I too love this guy wtf

Niggas be wearing dildos or should I say a plantain plank Tueh tiny Dickson

Make i no lie Cater efe stupid naturally nhi no be skit 😂😂

🔥🔥🔥🔥🔥
Похожие видео
Sensitive content
Carter Efe carry a whole bed frame and mattress come live stream tonight, this boy don crash finish seh 😭😂 🛌
Oyindamola🙄
71,595 просмотров • 4 месяцев назад
Sensitive content
Carter efe don go carry DJ chicken for house 😂😂
Oyindamola🙄
31,721 просмотров • 3 месяцев назад
