Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Carter Efe explains what happened between him and Kolu. 💔

1,087,010 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Mr Fact profil fotoğrafı
Mr Fact10 ay önce

Sabinus go always mumu. 🤣🤣

Peter Jnr👨👨 profil fotoğrafı
Peter Jnr👨👨10 ay önce

Kolu gave cater efe the fame he had today He should respect him

LUNGUBOY🛡️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🗿 profil fotoğrafı
LUNGUBOY🛡️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🗿10 ay önce

Never trust the loyalty of a broke nigga

ᴀʏᴏʙᴀᴍɪ🇫🇷🇵🇹 profil fotoğrafı
ᴀʏᴏʙᴀᴍɪ🇫🇷🇵🇹10 ay önce

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?😭

L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤 profil fotoğrafı
L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤10 ay önce

Na Wetin sabinus talk make me laugh ,he say Weda he get girlfriend Cus if e dey Cum How e wan resemble 🙆🤣🤣🤣

Technically and Basically speaking profil fotoğrafı
Technically and Basically speaking10 ay önce

Sabinus tries his possible best to remove himself from all these type of discussion. 😂😂😂

Trendset36 (TS36) profil fotoğrafı
Trendset36 (TS36)10 ay önce

Na so e Dey be 💔 exactly what happened to lyta

BigRay profil fotoğrafı
BigRay10 ay önce

Every breakout celeb dreams bigger. He is just aiming for another big win I think

23_times! profil fotoğrafı
23_times!10 ay önce

Sabinus na sensible guy ooo,ever since he stepped on the scene,he dey always try avoid wahala…see as him dey observe Carter 😹😹

EL Shaddai profil fotoğrafı
EL Shaddai10 ay önce

Lmao 🤣 this spit spiller bag ripper since day 0! Money dey your studio? Ehn this one give ham 500k that one sen ham 1milli, okay. But you how much be him allowance from you gan gan?

Former Big Boy profil fotoğrafı
Former Big Boy10 ay önce

Why issues dey always enter una settings for this industry 😒na wa

HumanMegaTron profil fotoğrafı
HumanMegaTron10 ay önce

Lol Sabinus no believe 80% of waitin he hear

snr samo profil fotoğrafı
snr samo10 ay önce

The most unserious person in any matter way no concern am

RM⚔️ profil fotoğrafı
RM⚔️10 ay önce

Sabinus and Sarcasm na twin 🤣

Préstamo Glorioso profil fotoğrafı
Préstamo Glorioso10 ay önce

If no be kolu I can never watch Carter efe I go rather watch him wife lol

iam_macprince1 profil fotoğrafı
iam_macprince110 ay önce

No body should listen to efe… he’s a liar.. I don’t like this boy behavior, people around him knows him very much. His childish attitude is too much Abeg. Carter efe lies a lot. Stop taking your fellow man for granted e get why efe

Promise profil fotoğrafı
Promise10 ay önce

Everytime u dey get issue with people... u fit be d problem bro

Tobi Edgal profil fotoğrafı
Tobi Edgal10 ay önce

See where sabinus go hang ball😂😂

Aranju Bolu profil fotoğrafı
Aranju Bolu10 ay önce

Sabinus no get sense🤣

A MAN profil fotoğrafı
A MAN10 ay önce

Sabinus na craze man 😂😂😂😂

RYDER's Clips♿️🥷 profil fotoğrafı
RYDER's Clips♿️🥷10 ay önce

No be lie i get him number..... he posted last week with passport usa loading for WhatsApp

MRNUAMAH profil fotoğrafı
MRNUAMAH10 ay önce

Why cater Efe always dey fight people Wey help am?

GroovePapi💰 profil fotoğrafı
GroovePapi💰10 ay önce

😂😂😂😂💔 dem Dey discuss serious matter Sabinus Dey talk another thing

SHELLEY profil fotoğrafı
SHELLEY10 ay önce

U go just know say this carter dey lie, blac fool

TALLZY_X6M🥲 profil fotoğrafı
TALLZY_X6M🥲10 ay önce

God bless Sabi one for that question 😂 money dey your studio I no dey see money for ground 😂

Grandmaster profil fotoğrafı
Grandmaster10 ay önce

Ungrateful bastards just full everywhere these days

CIX Generation profil fotoğrafı
CIX Generation10 ay önce

So una get association 🤣

Jasper profil fotoğrafı
Jasper10 ay önce

Who dey lie no dey hard know... Carter na lier

Emoji profil fotoğrafı
Emoji10 ay önce

But Sabinus fool oo 😂

Divaberry profil fotoğrafı
Divaberry10 ay önce

Sabina na werey 😩😩🤣🤣

Fred Hammond profil fotoğrafı
Fred Hammond10 ay önce

Time Never reach when una go know say this boy na User, you no fit benefit anything from person like Carter efe, na to use you and dump you be he concern

joe Lamar🅿️ profil fotoğrafı
joe Lamar🅿️10 ay önce

Sabinus get bad mouth 😂😂😂

神の冠 profil fotoğrafı
神の冠10 ay önce

Sabinus too funny 😂

Heerskappy profil fotoğrafı
Heerskappy10 ay önce

Sabinus slow like mad 😂😂

Hamza Mohammed profil fotoğrafı
Hamza Mohammed10 ay önce

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?😭

Benzer Videolar