Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Carter Efe explains what happened between him and Kolu. ๐Ÿ’”

1,087,010 Aufrufe โ€ข vor 10 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Mr Fact
Mr Factvor 10 Monaten

Sabinus go always mumu. ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Peter Jnr๐Ÿ‘จ๐Ÿ‘จ
Peter Jnr๐Ÿ‘จ๐Ÿ‘จvor 10 Monaten

Kolu gave cater efe the fame he had today He should respect him

Profilbild von LUNGUBOY๐Ÿ›ก๏ธ๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ๐Ÿ—ฟ
LUNGUBOY๐Ÿ›ก๏ธ๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ๐Ÿ—ฟvor 10 Monaten

Never trust the loyalty of a broke nigga

Profilbild von แด€สแดส™แด€แดษช๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น
แด€สแดส™แด€แดษช๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นvor 10 Monaten

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?๐Ÿ˜ญ

Profilbild von L.O.B Ovie$$โญ๐Ÿ‘‘๐ŸŽง๐ŸŽค
L.O.B Ovie$$โญ๐Ÿ‘‘๐ŸŽง๐ŸŽคvor 10 Monaten

Na Wetin sabinus talk make me laugh ,he say Weda he get girlfriend Cus if e dey Cum How e wan resemble ๐Ÿ™†๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Technically and Basically speaking
Technically and Basically speakingvor 10 Monaten

Sabinus tries his possible best to remove himself from all these type of discussion. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Trendset36 (TS36)
Trendset36 (TS36)vor 10 Monaten

Na so e Dey be ๐Ÿ’” exactly what happened to lyta

Profilbild von BigRay
BigRayvor 10 Monaten

Every breakout celeb dreams bigger. He is just aiming for another big win I think

Profilbild von 23_times!
23_times!vor 10 Monaten

Sabinus na sensible guy ooo,ever since he stepped on the scene,he dey always try avoid wahalaโ€ฆsee as him dey observe Carter ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von EL Shaddai
EL Shaddaivor 10 Monaten

Lmao ๐Ÿคฃ this spit spiller bag ripper since day 0! Money dey your studio? Ehn this one give ham 500k that one sen ham 1milli, okay. But you how much be him allowance from you gan gan?

Profilbild von Former Big Boy
Former Big Boyvor 10 Monaten

Why issues dey always enter una settings for this industry ๐Ÿ˜’na wa

Profilbild von HumanMegaTron
HumanMegaTronvor 10 Monaten

Lol Sabinus no believe 80% of waitin he hear

Profilbild von snr samo
snr samovor 10 Monaten

The most unserious person in any matter way no concern am

Profilbild von RMโš”๏ธ
RMโš”๏ธvor 10 Monaten

Sabinus and Sarcasm na twin ๐Ÿคฃ

Profilbild von Prรฉstamo Glorioso
Prรฉstamo Gloriosovor 10 Monaten

If no be kolu I can never watch Carter efe I go rather watch him wife lol

Profilbild von iam_macprince1
iam_macprince1vor 10 Monaten

No body should listen to efeโ€ฆ heโ€™s a liar.. I donโ€™t like this boy behavior, people around him knows him very much. His childish attitude is too much Abeg. Carter efe lies a lot. Stop taking your fellow man for granted e get why efe

Profilbild von Promise
Promisevor 10 Monaten

Everytime u dey get issue with people... u fit be d problem bro

Profilbild von Tobi Edgal
Tobi Edgalvor 10 Monaten

See where sabinus go hang ball๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Aranju Bolu
Aranju Boluvor 10 Monaten

Sabinus no get sense๐Ÿคฃ

Profilbild von A MAN
A MANvor 10 Monaten

Sabinus na craze man ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von RYDER's Clipsโ™ฟ๏ธ๐Ÿฅท
RYDER's Clipsโ™ฟ๏ธ๐Ÿฅทvor 10 Monaten

No be lie i get him number..... he posted last week with passport usa loading for WhatsApp

Profilbild von MRNUAMAH
MRNUAMAHvor 10 Monaten

Why cater Efe always dey fight people Wey help am?

Profilbild von GroovePapi๐Ÿ’ฐ
GroovePapi๐Ÿ’ฐvor 10 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” dem Dey discuss serious matter Sabinus Dey talk another thing

Profilbild von SHELLEY
SHELLEYvor 10 Monaten

U go just know say this carter dey lie, blac fool

Profilbild von TALLZY_X6M๐Ÿฅฒ
TALLZY_X6M๐Ÿฅฒvor 10 Monaten

God bless Sabi one for that question ๐Ÿ˜‚ money dey your studio I no dey see money for ground ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Grandmaster
Grandmastervor 10 Monaten

Ungrateful bastards just full everywhere these days

Profilbild von CIX Generation
CIX Generationvor 10 Monaten

So una get association ๐Ÿคฃ

Profilbild von Jasper
Jaspervor 10 Monaten

Who dey lie no dey hard know... Carter na lier

Profilbild von Emoji
Emojivor 10 Monaten

But Sabinus fool oo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Divaberry
Divaberryvor 10 Monaten

Sabina na werey ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Fred Hammond
Fred Hammondvor 10 Monaten

Time Never reach when una go know say this boy na User, you no fit benefit anything from person like Carter efe, na to use you and dump you be he concern

Profilbild von joe Lamar๐Ÿ…ฟ๏ธ
joe Lamar๐Ÿ…ฟ๏ธvor 10 Monaten

Sabinus get bad mouth ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ็ฅžใฎๅ† 
็ฅžใฎๅ† vor 10 Monaten

Sabinus too funny ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Heerskappy
Heerskappyvor 10 Monaten

Sabinus slow like mad ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hamza Mohammed
Hamza Mohammedvor 10 Monaten

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?๐Ÿ˜ญ

ร„hnliche Videos