Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Carter Efe explains what happened between him and Kolu. 💔

1,087,010 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Mr Fact
Mr Fact10 месяцев назад

Sabinus go always mumu. 🤣🤣

Фото профиля Peter Jnr👨👨
Peter Jnr👨👨10 месяцев назад

Kolu gave cater efe the fame he had today He should respect him

Фото профиля LUNGUBOY🛡️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🗿
LUNGUBOY🛡️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🗿10 месяцев назад

Never trust the loyalty of a broke nigga

Фото профиля ᴀʏᴏʙᴀᴍɪ🇫🇷🇵🇹
ᴀʏᴏʙᴀᴍɪ🇫🇷🇵🇹10 месяцев назад

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?😭

Фото профиля L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤
L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤10 месяцев назад

Na Wetin sabinus talk make me laugh ,he say Weda he get girlfriend Cus if e dey Cum How e wan resemble 🙆🤣🤣🤣

Фото профиля Technically and Basically speaking
Technically and Basically speaking10 месяцев назад

Sabinus tries his possible best to remove himself from all these type of discussion. 😂😂😂

Фото профиля Trendset36 (TS36)
Trendset36 (TS36)10 месяцев назад

Na so e Dey be 💔 exactly what happened to lyta

Фото профиля BigRay
BigRay10 месяцев назад

Every breakout celeb dreams bigger. He is just aiming for another big win I think

Фото профиля 23_times!
23_times!10 месяцев назад

Sabinus na sensible guy ooo,ever since he stepped on the scene,he dey always try avoid wahala…see as him dey observe Carter 😹😹

Фото профиля EL Shaddai
EL Shaddai10 месяцев назад

Lmao 🤣 this spit spiller bag ripper since day 0! Money dey your studio? Ehn this one give ham 500k that one sen ham 1milli, okay. But you how much be him allowance from you gan gan?

Фото профиля Former Big Boy
Former Big Boy10 месяцев назад

Why issues dey always enter una settings for this industry 😒na wa

Фото профиля HumanMegaTron
HumanMegaTron10 месяцев назад

Lol Sabinus no believe 80% of waitin he hear

Фото профиля snr samo
snr samo10 месяцев назад

The most unserious person in any matter way no concern am

Фото профиля RM⚔️
RM⚔️10 месяцев назад

Sabinus and Sarcasm na twin 🤣

Фото профиля Préstamo Glorioso
Préstamo Glorioso10 месяцев назад

If no be kolu I can never watch Carter efe I go rather watch him wife lol

Фото профиля iam_macprince1
iam_macprince110 месяцев назад

No body should listen to efe… he’s a liar.. I don’t like this boy behavior, people around him knows him very much. His childish attitude is too much Abeg. Carter efe lies a lot. Stop taking your fellow man for granted e get why efe

Фото профиля Promise
Promise10 месяцев назад

Everytime u dey get issue with people... u fit be d problem bro

Фото профиля Tobi Edgal
Tobi Edgal10 месяцев назад

See where sabinus go hang ball😂😂

Фото профиля Aranju Bolu
Aranju Bolu10 месяцев назад

Sabinus no get sense🤣

Фото профиля A MAN
A MAN10 месяцев назад

Sabinus na craze man 😂😂😂😂

Фото профиля RYDER's Clips♿️🥷
RYDER's Clips♿️🥷10 месяцев назад

No be lie i get him number..... he posted last week with passport usa loading for WhatsApp

Фото профиля MRNUAMAH
MRNUAMAH10 месяцев назад

Why cater Efe always dey fight people Wey help am?

Фото профиля GroovePapi💰
GroovePapi💰10 месяцев назад

😂😂😂😂💔 dem Dey discuss serious matter Sabinus Dey talk another thing

Фото профиля SHELLEY
SHELLEY10 месяцев назад

U go just know say this carter dey lie, blac fool

Фото профиля TALLZY_X6M🥲
TALLZY_X6M🥲10 месяцев назад

God bless Sabi one for that question 😂 money dey your studio I no dey see money for ground 😂

Фото профиля Grandmaster
Grandmaster10 месяцев назад

Ungrateful bastards just full everywhere these days

Фото профиля CIX Generation
CIX Generation10 месяцев назад

So una get association 🤣

Фото профиля Jasper
Jasper10 месяцев назад

Who dey lie no dey hard know... Carter na lier

Фото профиля Emoji
Emoji10 месяцев назад

But Sabinus fool oo 😂

Фото профиля Divaberry
Divaberry10 месяцев назад

Sabina na werey 😩😩🤣🤣

Фото профиля Fred Hammond
Fred Hammond10 месяцев назад

Time Never reach when una go know say this boy na User, you no fit benefit anything from person like Carter efe, na to use you and dump you be he concern

Фото профиля joe Lamar🅿️
joe Lamar🅿️10 месяцев назад

Sabinus get bad mouth 😂😂😂

Фото профиля 神の冠
神の冠10 месяцев назад

Sabinus too funny 😂

Фото профиля Heerskappy
Heerskappy10 месяцев назад

Sabinus slow like mad 😂😂

Фото профиля Hamza Mohammed
Hamza Mohammed10 месяцев назад

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?😭

Похожие видео