Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Carter Efe explains what happened between him and Kolu. 💔
1,087,010 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Sabinus go always mumu. 🤣🤣

Kolu gave cater efe the fame he had today He should respect him

Never trust the loyalty of a broke nigga

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?😭

Na Wetin sabinus talk make me laugh ,he say Weda he get girlfriend Cus if e dey Cum How e wan resemble 🙆🤣🤣🤣

Sabinus tries his possible best to remove himself from all these type of discussion. 😂😂😂

Na so e Dey be 💔 exactly what happened to lyta

Every breakout celeb dreams bigger. He is just aiming for another big win I think

Sabinus na sensible guy ooo,ever since he stepped on the scene,he dey always try avoid wahala…see as him dey observe Carter 😹😹

Lmao 🤣 this spit spiller bag ripper since day 0! Money dey your studio? Ehn this one give ham 500k that one sen ham 1milli, okay. But you how much be him allowance from you gan gan?

Why issues dey always enter una settings for this industry 😒na wa

Lol Sabinus no believe 80% of waitin he hear

The most unserious person in any matter way no concern am

Sabinus and Sarcasm na twin 🤣

If no be kolu I can never watch Carter efe I go rather watch him wife lol

No body should listen to efe… he’s a liar.. I don’t like this boy behavior, people around him knows him very much. His childish attitude is too much Abeg. Carter efe lies a lot. Stop taking your fellow man for granted e get why efe

Everytime u dey get issue with people... u fit be d problem bro

See where sabinus go hang ball😂😂

Sabinus no get sense🤣

Sabinus na craze man 😂😂😂😂

No be lie i get him number..... he posted last week with passport usa loading for WhatsApp

Why cater Efe always dey fight people Wey help am?

😂😂😂😂💔 dem Dey discuss serious matter Sabinus Dey talk another thing

U go just know say this carter dey lie, blac fool

God bless Sabi one for that question 😂 money dey your studio I no dey see money for ground 😂

Ungrateful bastards just full everywhere these days

So una get association 🤣

Who dey lie no dey hard know... Carter na lier

But Sabinus fool oo 😂

Sabina na werey 😩😩🤣🤣

Time Never reach when una go know say this boy na User, you no fit benefit anything from person like Carter efe, na to use you and dump you be he concern

Sabinus get bad mouth 😂😂😂

Sabinus too funny 😂

Sabinus slow like mad 😂😂

Una sure say Sabinus no wear him skit cloth cause what is this?😭
