Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Carter Efe na lover boy. 🥹❤️
34 Yorum

Thunder go fire this guy. See as he dey kiss like plumber.

Who even advised this dodoyo to bring his wife eh? Omo that kiss isn't kissing o

Smooth 🥹😂

Ur Own Heart Break Gooo long Pass Burna boy own

Why is the kiss sounding like screenshot

Nobody: While Kolu will be at the back looking like this 😂

When you sef go marry?

I swear to you ehn, he's next 😂😂 Don't ask me how I know, just watch.

Carter Efe wan use pressure kill single people like them Ruth 😭😂✍️

And here I am single

Which kind rubbish be this?

Kids of nowadays

See his flat head

This lady just dey swallow ocean of salty water from cata mouth chaiiii

E no dey concern me 😂

Omo na kiss sound be Dat wey I dey hear so🔥

These people are in love

See as he dey pour spit for the girl mouth

Na full cream

Saliva for don full the lady's mouth

I swr

The lady fine sha.

With that is big lips that is what he is using to kiss 😂😂😂

Wen God go do our own for us na

Nah lie oooo on camera nah lover boy on real life na Gegheh 1st class student 😂

This guy no know say we virgin Dey watch him stream

No be una fault

Carter Efe dey kiss like oshodi agbero ...

He will just swallow her 😅

This guy de muzz me😂

If e reach your turn no love your babe 🥹🥹

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Real lover boy

Which kind kiss be this🤧
Benzer Videolar
Carter efe drops update about his USA Visa arrangements🥹❤️
Oyindamola🙄
129,105 görüntüleme • 2 ay önce
