Loading video...
Video Failed to Load
Carter really get oT pass this Aneemal
232,800 views • 16 days ago •via X (Twitter)
17 Comments

Cartalog16 days ago
Facts 💯

DAVIDO-Heir✨15 days ago
Who you come get OT pass?

johnny15 days ago
Pass u

BIG ZONA🌻15 days ago
Carter too Sabi joor

Niki ✨🥀15 days ago
Mumu shey Pepsi pay Peller for ads

Ezekiel15 days ago
So you’re trying to say Carter efe get OT pass Burna boy too???

Face ur reality alone15 days ago
U call pesin wey guide pass u animal na everything Dey pain poor man sha

Xinterest15 days ago
Who be Aneemal?

johnny15 days ago
Ur mama

Soket15 days ago
@EzehVic4020 It matters

Oboi👑15 days ago
Igbo with foolishness

Amber Campbell15 days ago
Better pr Omoh @pepsi

Pele15 days ago
Normal

POLO G15 days ago
Peller mid asf

Adam🇨🇦🐊15 days ago
@Pepsi_Naija turn the deal up now 😤

Ademola Adebayo15 days ago
He Dey beg for advert dem speed amd Kai no Dey beg when they know there brand is big

PAUL15 days ago
@samyoung072r Normaly

