Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Carterefe don do wetin pass him😂😂

343,451 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Providence
Providence1 год назад

Superman sef shock!

Фото профиля ayobamihamzat02
ayobamihamzat021 год назад

@Teeniiola

Фото профиля BOYSTUNNIN
BOYSTUNNIN1 год назад

One thing is certain, that place go dey gba like gbagada

Фото профиля 🅱️lanco6ix6️⃣🃏
🅱️lanco6ix6️⃣🃏1 год назад

Na only God know wetin kolu day talk 😂

Фото профиля SAMA.hl😼
SAMA.hl😼1 год назад

Superman don Carry wetin Pass Am.

Фото профиля Emmy
Emmy1 год назад

This portable resemble portable pass portable

Фото профиля The Nation Post
The Nation Post1 год назад

That VDM get stomach o😂

Фото профиля 𝚂𝚣𝚗𝚗𝚗.
𝚂𝚣𝚗𝚗𝚗.1 год назад

That room go dey ooze ehn !😂

Фото профиля OMOTAYO 💧💧
OMOTAYO 💧💧1 год назад

Wetin superman dey do amidst portable and vdm bruhaha... See as superman dey sweat😁😁🤣🤣🤣

Фото профиля jaybtrades_
jaybtrades_1 год назад

Do we all agree that cartaefe stream is the sweetest right now. So much gbasgbos 😂😂😂 Too many drama

Фото профиля Markeno Capital™️.
Markeno Capital™️.1 год назад

Brain rot generation

Фото профиля Osita Henry
Osita Henry1 год назад

only useless people dey make am for this country 😒 I go soon join make I buy even bike chaiii

Фото профиля MR. OTCHERE
MR. OTCHERE1 год назад

That AC dey work?

Фото профиля Wave Sodiq
Wave Sodiq1 год назад

Kolu say mayna calm dawn 😂

Фото профиля Handler One
Handler One1 год назад

Who are the people watching this guy?

Фото профиля WaL-S
WaL-S1 год назад

Who con be that one like smegle?

Фото профиля Seven
Seven1 год назад

This room will certainly smell misty

Фото профиля Guchi
Guchi1 год назад

This video is really chaotic and dysfunctional

Фото профиля Sasha Exclusive
Sasha Exclusive1 год назад

Alien causing trouble 👿 inside Fortress

Фото профиля 5weg
5weg1 год назад

And ax dy always dy on ooo 😂😂

Фото профиля uncle kenny 🍋
uncle kenny 🍋1 год назад

Na different specie of people Dey there

Фото профиля SABALA 💙🤍
SABALA 💙🤍1 год назад

For place where AC dey see how them dey sweat 💦😅

Фото профиля Maka Naki
Maka Naki1 год назад

Super man don jam lex luthor 🥲

Фото профиля Colorado King
Colorado King1 год назад

Omoh like play like play God go miss this generation fr

Фото профиля Omolola🥰❤️💅🏼
Omolola🥰❤️💅🏼1 год назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Moses bright
Moses bright1 год назад

The kind odour wey go Dey thier eehn

Фото профиля ChukwuezeNotsamuel
ChukwuezeNotsamuel1 год назад

Omoh the odor wey go dey gba for this place ehh…

Фото профиля Igwe Chike
Igwe Chike1 год назад

I no no why I no dey follow carterefe 😂🤣

Фото профиля Emokhare Jesse MD. (He/Him/His) 🆖📶
Emokhare Jesse MD. (He/Him/His) 🆖📶1 год назад

As in ehh.. yet that guy is wearing winter jacket 🧥 inside all that heat and sweat!.. gush

Фото профиля Naughtiness
Naughtiness1 год назад

That room go Dey smell

Фото профиля t.
t.1 год назад

The 'Wahala dey' got me 😂😂

Фото профиля Emixddeal🖖
Emixddeal🖖1 год назад

Fake zazu and. Vdm

Фото профиля NORMAL MAD MAN 🇳🇬
NORMAL MAD MAN 🇳🇬1 год назад

Why them de sweat Biko kwanu

Фото профиля heis Daniel✨❤️🌹
heis Daniel✨❤️🌹1 год назад

Wetin this kolu guy Dey talk self

Похожие видео