Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Carterefe just explained why he ended his live stream
30,971 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
14 Kommentare

@carterefe__ @carterefe__ try dey use your amamihe no be only you get madness.. and pray make you no jam wrong people wey go humble you. This life still dey go on

@carterefe__ Excuses Akaria, baba shift abeg see as your spit full my cloth😂

@carterefe__ This guy nah bastard!!!!! Make e dea sing for smart bm & ade? Like bruh wtf Which kin whining be dat 🤦🏽♂️

@carterefe__ Young du get pride When Carter was making the introduction, I thought it was a big artist not knowing it was young du, only for him to refuse to sing.

@carterefe__ Carter is a monster

@carterefe__ You no just try end stream of 20k views na wa sha but why you go bring young du come when you know say he and smart bm no de in good terms

@carterefe__ who de pour carter spit again 😂😂

@carterefe__ Carter no try.. him no rate youngi du.. u de call am boy..so make him be boy forever.. say make e sing for smart bm.. because u dn call small artists na.. other artists come ..u rate dem.. e reach youngi du.. na slap u use pursue d guy

@carterefe__ Dirty ass nigga

@carterefe__ them say na portable send am 😂

@carterefe__ Carter needs to apologize to youngi du.. that was disrespectful as f*ck.. this same cater dem tell am say him no fit interview one upcoming artist..him start d para..now see how him d treat person,. Omoh..me I no go ever support mumu thing o.. if I see nonsense I go talk am..

@carterefe__ lol

@carterefe__ Kolu see say oga don vex 😂😂

@carterefe__ The werey carry pride wear like agbada
