Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Carterefe talks about how he started using the Name Machala, Kolu tackle am say na Wizkid name, wait for Carter response 😳🙆♂️🏃♂️
294,329 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

😂😂😂😂😂😂

@abazwhyllzz

You still dont rate the one that gave you 20m. You are an all round terrible guy. Theres videos of Wiz hugging you backstage. Stop with the lies.

But if he himself can recognize that wizkid is nonchalant by saying he just wan dey Ghana dey smoke igbo like Machala, this matter no suppose dey vex am 😂

Kolu say na I no go gree😂😂

I no rate this Carterefe at all

It’s crazy how kolu reminded Carte not to change the narrative about machala. Cater tried to change the fact the he was referring or talking about wizkid A low life

@__Somto_ Omo I no hear anything this Kolu talk🤦🏾♂️

Why kolu no Dey wear shirt

See Daddy Freeze, all of them dey there, he dey insult Wiz, if Wiz talk him own now, dem go start to set camera

E say wizkid go come win Life stream come beg am with 500m Chai Carter Efe don finally mad ooo 🤦🏾

Person wey give am that vision say Wizkid go come him show with 500m don lie for him, make una call am back oo 😂 cos Wizkid wey I know no Dey run pass him lane… That’s a man of Aura

Werey say Wizkid go come him stream with 500 million 😂😂 I too like he aura sha

@abazwhyllzz You go come explain yourself later

Carter no rate Wizkid at all💔😂😂

Dem dey kpami

Proudness comes before destruction

Na greed wan finish dis idiot boy, wizkid follow u chop Royalties fr ur dead song🤯

English, pidgin and kolu language🙆🏼

Kolu dey tell Carter make him mind wetin he dey talk 😂

Abeg how una take dey hear Wetin Kolu dey talk

Make no body judge this bobo joor Na who dy for u, u go dy for guy

Kolu came without shirt?

see how he dey disrespect Wiz lol

Everybody dey do kikiki now for this guy fooling ,,,e nor go tey before hand go meet am,,,na look i dey look

Shey that 20m na money dey say make him share? The way him dey always remember that money e sure me say e no share reach quarter inside

Werey 😂 say so I overthrown am😂😂😂

The two of them na match

I sabi Kolish Language Kolu: How u take be Machala? Kolu: Na Carter! Carter!! I dey call u den dey hear😂

Datiemo, na who chop inside Friday blessing dey call am ojo nla...

Carter Efe na werey 🤣😂🤣😂

😂😂😂

Guy that your wish no fit ever happen !!! Like for this Life wey we come ! I follow talk am

@mirexmoses Make Kolu gree for am keh 😂😂😂

See peak fooling 😂😂😂 Wizkid coming to beg this idiot to host am for him live with 500 million 🤣
